Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This guy bad mouth too much ๐๐๐
323,199 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
39 Kommentare

Pikin wey get k-leg no suppose play kolo beating ๐ e off me ASAPU

๐๐๐๐๐

Werey still want collect balance ๐๐๐

๐๐๐๐

This baba no go see balance collect๐๐

Baba balance don go

๐๐

E no Dey, e no Dey, who no get no Dey chuck hand for pocket๐ ๐

Omo Baba sef confuse

Baba no fit talk again

Aswear he shock ๐๐

Omo that pikin wey get bow leg no dey follow other pikin play kolo bearing unless dem go beat craze for him body ๐ญ๐ญ๐ญ

Who Dey Watch Bluefilm take do soapy nothing concern am for comment section

@Meee_dey If you come for me, you are the victim, if I come for you, you are still the victim. That statement is very powerful ๐

If your destiny good, you no suppose dey drive benz? ๐คฃ๐คฃ๐คฃ Babalawo sef humble

E no Dey e no Dey, who way naked no Dey shock hand 4 pocket ๐คฃ๐คฃ

Omo baba join compound people collect

Who wan do blood money go still pay money ๐

๐๐ better werey ๐

Big one

Baba say abeg make una give me my balance make I commot here๐คฃ๐คฃ

Baba nack am something na make he turn to frog ๐คฃ that man don too taya for am walai๐๐

I no like him content at all

This guy grew up in a face me and face you compound ๐

Ajeh na ๐ฏu talk baba ibeji๐๐๐๐

Make una help me find this guy, I wan dash am Toyota

The guy na serious werey๐๐

This week ... This boy no go escape beating for my hand ๐๐๐

If you come for me you are the victim and if I come for you you are still the victim

We suppose don locate this guy deal with am by now

The guy na werey

This one ring bell oooooh... Asmushy don turn to give fowl and collect Elephant ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐คฃ omo werey

Dey play me I Dey read comment section for pornhub ooo๐

Them don use words of affirmation finish eze mmuo

Na follow come ๐๐

ashmusy ๐ ๐ ๐

Omo this guy chai,this guy is good representation of sisi Quadri what a lose

Baba nak an something make hin turn to frog ๐ธ nah ๐๐คฃ๐

@StreamviDL
รhnliche Videos
Sensitive content
This guy too why๐๐๐๐
REALEST JAY WAP ๐ฆ โค๏ธโ๐พ
176,928 Aufrufe โข vor 3 Monaten
