Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This guy can hijack your relationship 😂😂

120,162 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля Nnamdi🍀
Nnamdi🍀2 месяцев назад

The guy allow am collect irrelevant ones

Фото профиля Famous 🧸
Famous 🧸2 месяцев назад

You go just understand this part 😂

Фото профиля Lionhead🦁
Lionhead🦁2 месяцев назад

The guy allow her collect watin him no need 😂🤣

Фото профиля Isaiah
Isaiah2 месяцев назад

If this one enter oshodi he go be king oo🤣🤣

Фото профиля Luxx
Luxx2 месяцев назад

Baba let her carry cucumber. 😂😂 She knows wetin she go use do.

Фото профиля Mickisky 💥
Mickisky 💥2 месяцев назад

He first let her grab wetin she go need for camp to survive😂😂💔

Фото профиля EDEH
EDEH2 месяцев назад

Left her what she needed, hijacked what she didn't need.

Фото профиля Bigc
Bigc2 месяцев назад

Them de edit this video no way bro is moving at that speed 😂😂

Фото профиля Nedu🀄
Nedu🀄2 месяцев назад

I no even see when bros move the Three Crown😂

Фото профиля your papa Yash
your papa Yash2 месяцев назад

I thought the video was a cut and join , or is bro just to fast ?

Фото профиля $ilva 💸
$ilva 💸2 месяцев назад

Is he flash? 😭💔

Фото профиля Abiola📊⭐
Abiola📊⭐2 месяцев назад

The guy na flash

Фото профиля Adesewa
Adesewa2 месяцев назад

Hilarious 😂

Фото профиля T.E.G🥶💎💡
T.E.G🥶💎💡2 месяцев назад

One thing I know for sure is that he couldn't hijack CGPA of his coursemates.

Фото профиля Number One🥇
Number One🥇2 месяцев назад

He was born ready

Фото профиля iTodo
iTodo2 месяцев назад

@Ebukaderealking She got what she needed. 😂😂

Фото профиля Humane Jo
Humane Jo2 месяцев назад

if this guy slap your babe ass the fast movement no fit let you fight am, because you no go see am. Your babe go just feel am like breeze..🤣

Фото профиля Nick Bonex 🌚
Nick Bonex 🌚2 месяцев назад

Na Futminna guy na if you no sharp for that school you fit no graduate 😅

Фото профиля Tunde Wall’s🥶🇨🇦
Tunde Wall’s🥶🇨🇦2 месяцев назад

E don later go camp😂

Фото профиля Solo🖤🦅☮️
Solo🖤🦅☮️2 месяцев назад

U just leave am make she win Wettin she need 🤣

Фото профиля Big MEKA💜🦅
Big MEKA💜🦅2 месяцев назад

He too fast

Фото профиля Duke of Arsenal
Duke of Arsenal2 месяцев назад

This guy should stay very far away from ballot box

Фото профиля Ralph agonor
Ralph agonor2 месяцев назад

People wey Dey pause and play the video lol 😂

Фото профиля Eyan Ronaldo. 𓃵𓃵🏆
Eyan Ronaldo. 𓃵𓃵🏆2 месяцев назад

He was calm at first

Фото профиля xyz
xyz2 месяцев назад

The guy ear and hand dey work together😀

Фото профиля Jane
Jane2 месяцев назад

He was ready

Фото профиля Immi_real
Immi_real2 месяцев назад

Hahahahah. People dey ooo

Фото профиля GREAT
GREAT2 месяцев назад

😂😂😂😂😂this guy too useless

Фото профиля oladeniyi
oladeniyi2 месяцев назад

So una never click say na staged?

Фото профиля Cally_for_short.
Cally_for_short.2 месяцев назад

She dey use laugh cover up d pain 😂

Фото профиля PEACE IN CHRIST
PEACE IN CHRIST2 месяцев назад

That’s too damn fast ohh

Фото профиля Mojo
Mojo2 месяцев назад

Just see as she rush cucumber 😂😂

Похожие видео