Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

This guy carry Lamborghini Urus come play ball, na only this guy fit save Manchester United this period ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

78,612 views โ€ข 20 days ago โ€ขvia X (Twitter)

35 Comments

Miguel's profile picture
Miguel20 days ago

Some guys guide lowkey for this country O!

Tomi's profile picture
Tomi20 days ago

@MyWay67167635 As I see Elekedrichukwu, I know say na tight settings this men Dey

Don't Care's profile picture
Don't Care20 days ago

If I see Ekeledirichuku for heaven we go get serious problem, because him done chop his Heaven on earth.

Token Titan๐Ÿ’Ž's profile picture
Token Titan๐Ÿ’Ž20 days ago

When this guy said "settings wey tight" na watin he dey talk about be this

Sakpo's profile picture
Sakpo20 days ago

lol where dem dey see money

certified_kezzy's profile picture
certified_kezzy20 days ago

This is cowrie creek now Lambo na water for that estate

Habeeb Ajibola's profile picture
Habeeb Ajibola20 days ago

Wetin he wan Dey think about he no get anything way he Dey think about na na why he Dey bang goals Dey go ๐Ÿ˜‚

urfavouriteNarc's profile picture
urfavouriteNarc20 days ago

Estate no fit even create football park guy๐Ÿ˜ญ Paying millions/billions and no space for a park???

๐Ÿ…ผ๐Ÿ…พ๐Ÿ…ฝ๐Ÿ†ƒ๐Ÿ…ฐ๐Ÿ…ฝ๐Ÿ…ฐ โœจ's profile picture
๐Ÿ…ผ๐Ÿ…พ๐Ÿ…ฝ๐Ÿ†ƒ๐Ÿ…ฐ๐Ÿ…ฝ๐Ÿ…ฐ โœจ20 days ago

I don finally understand why coaches need their players to be happy, happiness wan injure this guy, goals na the end product ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ™

Ololade's profile picture
Ololade20 days ago

You no see settings, you no sabi ekeledirichukwu

Paulo's profile picture
Paulo19 days ago

Dem no Dey even mark the guy cos he guide๐Ÿ˜‚

David Mbachu's profile picture
David Mbachu20 days ago

Guys wey guide ๐Ÿ˜Š 9-5 workers no go dey this setting.

Bangerboy's profile picture
Bangerboy20 days ago

If person come to where they are playing ball and drives that ehhn una suppose know say things don serious pass ball na life conversations to have with the person bro๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

FLENJO_ofAFRICA๐ŸŒ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ's profile picture
FLENJO_ofAFRICA๐ŸŒ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ19 days ago

Once niggas don see money, them go leave enugu. This bobo been dey live around nowas o ๐Ÿ˜…

B.O.B's profile picture
B.O.B19 days ago

Life favors us pass each other. He get lambo he still sabi play football

๐“•๐“ฒ๐“ผ๐“ช๐”‚๐“ธ โœง's profile picture
๐“•๐“ฒ๐“ผ๐“ช๐”‚๐“ธ โœง20 days ago

This guy better Rashford ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Peng Man โšก๏ธ's profile picture
Peng Man โšก๏ธ19 days ago

โ€œfinishing gwuru a gwuโ€ ๐Ÿ˜‚

KHOZIIโ˜˜๏ธ's profile picture
KHOZIIโ˜˜๏ธ20 days ago

That guy self ehh ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

The Grace Initiative For Sickle Cell's profile picture
The Grace Initiative For Sickle Cell20 days ago

I hope you know what your Genotype is

๐Ÿ’ฏ for me's profile picture
๐Ÿ’ฏ for me20 days ago

Nepo?

Chima noble's profile picture
Chima noble20 days ago

EKELEFIRICHUKWU๐Ÿค ๐Ÿค 

Bobby's profile picture
Bobby20 days ago

I will never be poor in my life

รƒลตรจลŸรธmฤ™โ™“๏ธ๐Ÿ’œMr Vรฏbe๐Ÿคก๐Ÿ˜Ž's profile picture
รƒลตรจลŸรธmฤ™โ™“๏ธ๐Ÿ’œMr Vรฏbe๐Ÿคก๐Ÿ˜Ž20 days ago

Those setting tight ooo them funds die

Felix _D_T๐Ÿ’น๐Ÿ“Šโณ's profile picture
Felix _D_T๐Ÿ’น๐Ÿ“Šโณ20 days ago

Finishing gwuragwu got me rolling ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

ฬฝอ“Rฮฑาฝ๎จ€๐Ÿ“Š's profile picture
ฬฝอ“Rฮฑาฝ๎จ€๐Ÿ“Š19 days ago

My broskiii Froshyโค๏ธโœจ๏ธ

Beri๐ŸŒš's profile picture
Beri๐ŸŒš20 days ago

See oppression

WYSAYIN ๐Ÿ‘พ๐Ÿ˜ต's profile picture
WYSAYIN ๐Ÿ‘พ๐Ÿ˜ต20 days ago

@beri_grizou Why dem dey run with their head

MR TEE's profile picture
MR TEE20 days ago

But pipo Dey live life shaaa God watin I dey do for earth sef

โœŸ๏ธom poloโญ’โœฉ's profile picture
โœŸ๏ธom poloโญ’โœฉ20 days ago

@thatboypypa_ Use boot de bully barefooters

MILLIONS's profile picture
MILLIONS19 days ago

Cowrie creek na estate wey luxury cars na waterrrr

MENTAL WORLD PEACE.'s profile picture
MENTAL WORLD PEACE.20 days ago

Fizzy! He guide die!

patrick's profile picture
patrick20 days ago

Fizzy!!!!!

Kennedy's profile picture
Kennedy19 days ago

Fizzy my goat โค๏ธ

Jasper.๐ŸŒด's profile picture
Jasper.๐ŸŒด20 days ago

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Peng Man โšก๏ธ's profile picture
Peng Man โšก๏ธ19 days ago

these mandem dey ball scatter ๐Ÿ”ฅ

Related Videos