Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This guy dey represent the brotherhood community well 😂😂
10 Yorum

Solex Barry 🎶😹1 yıl önce
Woman wey dey lose blood every month, to lose man no dey hard them 😂😂

SANCTUS1 yıl önce
As the guy sweet mouth take change as en see the Christmas list

judemary ezeanolue1 yıl önce
I go like see ifeanyi oh 😂 the guy dey suffer. Omo my guy no waste time. Funniest part 😂

Praise 🇷🇴1 yıl önce
Any smoker that have Crusher No get heart again lol 😂🤣🤣

OBINNA✌🏼1 yıl önce
This one off me😂

King David 🇳🇬 🇬🇧1 yıl önce
Na dat gen part I dey wait for, na wetin make me watch the video finish 😂 😂

🍀🌾🇳🇬🇺🇸🌾🌿1 yıl önce
If the boy na candle he go don melt finish. i just hope Nigeria comedians dey bless this boy

greg1 yıl önce
I don look all the comments. Ino see any lady comment. E be like this part touch them. 🤣😂

Yemi 🖤✡️1 yıl önce
As a man, nothing concern you with anybody Christmas list. It’s their list, they will sort it out. 🤒

Engr. dan Shaba1 yıl önce
Even if she has the money she won’t be able to buy the hair for her self
