Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This guy don come again with his advice ๐ญ
11 Kommentare

Most people think this guy is lying but nahh man is busy saying the facts

this one is such a vibe

Spoke some senses though E get as man go de very successful, getting married is jus a trap for him..

Follow his advice at your own risk

There is some truth in what he's saying, but ultimately, as an individual, it's up to you to decide what parts of his message are useful to you.

Muslims like me can't relate. Imagine me with 4 wives already and one of them say she wan leave ๐๐๐ She no go fit talk am where people dey

Heโs making a point

This guyy makes a lot of sense

Once this guy sit down Na better advice him wan give

This guy too dey advice ๐. If you guys donโt take care by 2026 . He Don use advice finish all of una for Nigeria there๐๐

Person wey go soon marry na his type women dey idolise low key!! Bottomline of his advice is that a man must get a woman to invest in the marriage too else that's a red flag that will hurt in the future
รhnliche Videos
Sensitive content
This girl don come again ๐ญ wetin be this ๐๐
TENIOLA
341,890 Aufrufe โข vor 1 Jahr
