Loading video...
Video Failed to Load
This guy don post this him babe this morning again! He just wan dey pepper single people ๐คฆ๐พโโ๏ธ ๐ซ
11 Comments

Cyberkid1 year ago
Omo make we gather money arrest this man

Solar Heavy1 year ago
whoa thats crazy but have you heard this?

Danist OTF ๏ฃฟโฉ1 year ago
Na shawarma and Tom and Jerry film She go use cheat. ๐ I sabi their type

Don wayne1 year ago
Make him just continue sha, them go soon collect the girl from am, no be here I dey?

omotunde๐1 year ago
Epele two werey๐ฅฐ๐

PATLENE๐ฉ๐ผโ๐ค1 year ago
Who we singles offend? ๐คฆโโ๏ธ make I first find man I go pepper all of una

FOLA ๐ซโค๏ธโ๐ฅ1 year ago
Na why she dey talk like mumu?๐

Cyberkid1 year ago
No be me you go oppress

Ben1 year ago
He no get work wey he dey do?

The messenger.1 year ago
I read the CS and all I see are mostly bittered souls! Nawa!!!

Bammy1 year ago
Werey ni girl shaa.. which one be Omalicha Shoko Milo๐๐คฃ๐คฃ๐ I feel for una single people
