Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This guy don post this him babe this morning again! He just wan dey pepper single people 🤦🏾‍♂️ 😫

486,745 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von Cyberkid
Cyberkidvor 1 Jahr

Omo make we gather money arrest this man

Profilbild von Solar Heavy
Solar Heavyvor 1 Jahr

whoa thats crazy but have you heard this?

Profilbild von Danist OTF ⁩
Danist OTF ⁩vor 1 Jahr

Na shawarma and Tom and Jerry film She go use cheat. 😂 I sabi their type

Profilbild von Don wayne
Don waynevor 1 Jahr

Make him just continue sha, them go soon collect the girl from am, no be here I dey?

Profilbild von omotunde😍
omotunde😍vor 1 Jahr

Epele two werey🥰😂

Profilbild von PATLENE👩🏼‍🎤
PATLENE👩🏼‍🎤vor 1 Jahr

Who we singles offend? 🤦‍♀️ make I first find man I go pepper all of una

Profilbild von FOLA 💫❤️‍🔥
FOLA 💫❤️‍🔥vor 1 Jahr

Na why she dey talk like mumu?😂

Profilbild von Cyberkid
Cyberkidvor 1 Jahr

No be me you go oppress

Profilbild von Ben
Benvor 1 Jahr

He no get work wey he dey do?

Profilbild von The messenger.
The messenger.vor 1 Jahr

I read the CS and all I see are mostly bittered souls! Nawa!!!

Profilbild von Bammy
Bammyvor 1 Jahr

Werey ni girl shaa.. which one be Omalicha Shoko Milo😂🤣🤣😂 I feel for una single people

Ähnliche Videos