Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This guy finished Davido and 30bg 😂😭
33,577 Aufrufe • vor 11 Monaten •via X (Twitter)
10 Kommentare

Na to Dey banter wiz dem sabi, useless bingos

😂😂

Who noticed say e mouth day smell 😞

E no smell

See him big nose and smelling mouth.. spitting rubbish

He didn’t lie that album dey turn to noise no be lie

There's no single lie in this every davido fan are just there cause he has good local hits they're not ready to push his album and just enjoy listening experience, that's why pressure dey hold am en go dey farm stream

Big wiz for a reason💯🙌

Mutual?

Lol mumu 🤣, see your face like person wey just comot from prison. Wetin be Morayo again abeg? Na Twitter una dey form anyhow, foolish broke haters. Since 2020,na only cho cho, no single hit song. Shey na Wizmid wey cancel show say him mama die, but still dey collect small gigs🤡
