Loading video...
Video Failed to Load
This guy gangan na IDAN!!
784,393 views • 3 years ago •via X (Twitter)
10 Comments

Ikorodu Jerry Springer and Two Amotekuns 😭

All dis one no fit pass their jamb walai

Dem toast u for two month, u no gree, na ur mama face dey British pounds ni? 😂 ogbeni sope otilo

So what is the role of this one on white in this matter? She no gree us see the face of the queen.

Make she leave the guy, I don ready 😹😹 Oloshi don see say her friend don dey chop money

Once the young man finds out they’re no longer on talking terms 😋

The other girl try she was sincere. Told her friend Dey gave them money. U rejected u Dey form Wetin. Now u want him back. D guy suppose wipe her Oriamo cord. Lol for neck. Peeeleee oooo empresses wait

The guy now

If she say No, try her friend.

“Enemy too dey lesson nah” 😂😂😂💀
Related Videos
Sensitive content
Idan buruku 🙈
Azula ❤️🔥
57,213 views • 1 year ago
