Loading video...
Video Failed to Load
This guy get mind oo! He go prank soldier ๐ญ
282,640 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
11 Comments

Mac PEe1 year ago
Bro plan failed๐๐๐

Solar Heavy1 year ago
that's interesting, but what do you think of this?

Brandon Onyeacho1 year ago
I go put my destiny inside ur own u go carry m dey waka, chineke God oo ๐๐๐

AFC KENNY1 year ago
I SWEAR THIS SOLDIER NA VERY CLAM SOLDIER

IRORUN1 year ago
I go put my destiny inside your destiny You go dae carry am waka Kilosele

VICTORโจ๐ฉถ๐1 year ago
That soldier isn't a real soldier It's scripted

Rimwayne1 year ago
The soldier no get anger issue walahi ๐๐

๐๐ฎ๐ช๐ป๐ฎ๐ผ๐ฝ ๐๐ฎ๐ผ๐ผ๐ฒ๐ฌ๐ช ๐ท1 year ago
If na Policeman he will beg the guy to collect his phone number.

Sampson Obinna1 year ago
You get luck say no be aboki you jam ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ you for don collect asap

AFC KENNY1 year ago
WHICH KIND DO THE CLAMS ๐คฃ

A.M.1 year ago
You go prank person wey him salary no rich to buy 1 bag of rice. This guy wan die untimely. You get lucky sey no be aboki soldier๐
