Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This guy get mind oo! He go prank soldier 😭
282,640 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

Mac PEe1 yıl önce
Bro plan failed💔😂😂

Solar Heavy1 yıl önce
that's interesting, but what do you think of this?

Brandon Onyeacho1 yıl önce
I go put my destiny inside ur own u go carry m dey waka, chineke God oo 😂😂😂

AFC KENNY1 yıl önce
I SWEAR THIS SOLDIER NA VERY CLAM SOLDIER

IRORUN1 yıl önce
I go put my destiny inside your destiny You go dae carry am waka Kilosele

VICTOR✨🩶🙈1 yıl önce
That soldier isn't a real soldier It's scripted

Rimwayne1 yıl önce
The soldier no get anger issue walahi 😂😂

𝓓𝓮𝓪𝓻𝓮𝓼𝓽 𝓙𝓮𝓼𝓼𝓲𝓬𝓪 🌷1 yıl önce
If na Policeman he will beg the guy to collect his phone number.

Sampson Obinna1 yıl önce
You get luck say no be aboki you jam 🤣🤣🤣🤣🤣 you for don collect asap

AFC KENNY1 yıl önce
WHICH KIND DO THE CLAMS 🤣

A.M.1 yıl önce
You go prank person wey him salary no rich to buy 1 bag of rice. This guy wan die untimely. You get lucky sey no be aboki soldier😎
