Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This guy here has a very strong message for Falz ..... Sense or no Sense?? 👇🔥🤣

236,071 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von LION 30BG🦁🇧🇪
LION 30BG🦁🇧🇪vor 1 Jahr

Make I say amen to all this guy curse 😂 coz I still never understand why he leave person wey mention him name dey go for vdm lol awon lawyer isonu

Profilbild von Mayor Of Africa
Mayor Of Africavor 1 Jahr

Falz is gay is very obvious 💯

Profilbild von LoyalsonBiz
LoyalsonBizvor 1 Jahr

Am just glad some people knows the truth and if they think they can lock VDM but they should get ready to lock more cuz 2000 of VDM will come out to speak more hard truth and expose some people more

Profilbild von 𝕏𝙥𝙖𝙠zAI Imagine
𝕏𝙥𝙖𝙠zAI Imaginevor 1 Jahr

We more like this dude, make them for get plenty people to write petitions to… we plenty!

Profilbild von BIG BIRD 👑🦅🇨🇦
BIG BIRD 👑🦅🇨🇦vor 1 Jahr

@falzthebahdguy go buy more A4 paper. 📄. Petition wey u go write plenty oo. And that ur sis. Wetin be her name. ?

Profilbild von Man Like Gaba
Man Like Gabavor 1 Jahr

Double standard

Profilbild von CryptoOG
CryptoOGvor 1 Jahr

Falz the mumu guy henceforth

Profilbild von Ola
Olavor 1 Jahr

That name wey no want make we rubbish, we go help them scatter am and they will get ready to wire petition to the whole Nigerian youth. Make something just do VDM.

Profilbild von Queen Blessing
Queen Blessingvor 1 Jahr

The issue is that people that is siding falzs and his family knows their wrong but because they hate vdm they don’t care all their want is anything that will silence vdm. And another thing is jealous, their want their name to be only people Nigeria will always known as good peopl

Profilbild von Mark Upwards
Mark Upwardsvor 1 Jahr

Dey possible say bob na them client na them no fit call am out

Ähnliche Videos