Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This guy is my favorite creators currently 🤣🤣❤️
92,885 просмотров • 13 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Just noticed he is from my state please follow him @Okoninteriors

If Dem later build this house finish ..this guy go cry😂

Have you seen this one?

Very creative and funny 😂

Every guy in akwaibom can cook .

I pray make the food sweet 😅😅

Omo this guy vex cook this matter o

Na so we dey cook for site that year POP work no easy 😂😂

@OneModupe Person Dey chop food that has chemical inside Una Dey call m creative🤨🤨🤨🤨🤨

How he take dey use bare hand slice pepper like that omo for three days straight my hand go dey boil if I try am

Shey na your teeth dey make your grammar no complete?! Lol

POP boys na creative people normally

Me next

Na 10naira do voiceover for u?

This guy and that Gbum guy… I nor know who go first fall out

Try dey show your pop work after all the after this after that Mr man

Like play like play this Guy is trending 😂 ooo akwa ibom guy wey wan survive life ✌️ well I will follow him anything for impressions 😆 am in 🔥

@grok what’s his Twitter handle

Thier TikTok handle?

Thank you my boss 🙏🙏🙏 God bless you for me

The background voice tho 😂

This guy go better pass lammens low key oh With the way he catches those food stuffs 🌚

do all pop guys have this exact pot?

After everything Watin con sup? 😁😂

He's preaching the cooking

This guy is really creative check dm Abazz

After everything 😅

Angry man 😂

Privet chef way Nigeria turn to P.O.P man

This cooks better than alot of clock it baddies

I enjoy his content fr😂

After everything 😂

Him come get prayer sound join

Ride on papa
Похожие видео
Sensitive content
This is probably my favorite episode of Family Guy! 🤣🤣🤣
Aus10 🦋🦜
2,190,700 просмотров • 2 месяцев назад
