Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This guy is not leaving portable anytime soon🤣🤣

164,015 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля Arinzechukwu Franklin E. Eze
Arinzechukwu Franklin E. Eze9 месяцев назад

DJ chicken English the cry, I like the way he talks 😂😂😂 e be like rap

Фото профиля Vybez
Vybez9 месяцев назад

Omo una really sure say DJ chicken chop beating 🤨 cause e be like this man get healing factor o.

Фото профиля Project 17
Project 179 месяцев назад

You go dey dress like this but you no go wan make them chop you 😒

Фото профиля Mr. tv of naija 🇳🇬
Mr. tv of naija 🇳🇬9 месяцев назад

See who dey call person Illiterate

Фото профиля Collins omoge
Collins omoge9 месяцев назад

Belike na street this girl be oh.

Фото профиля PADRINO
PADRINO9 месяцев назад

First time seeing chicken looking this sharp

Фото профиля 4pf
4pf9 месяцев назад

Pami baby 😂😂 chicken

Фото профиля YOM!🫧⬜️
YOM!🫧⬜️9 месяцев назад

Werey ni “Pami baby” is that a music? 😂😂

Фото профиля 🪖 Miftah Ibn Fatih 🎮
🪖 Miftah Ibn Fatih 🎮9 месяцев назад

Rabbana ātinā fid-dunyā ḥasanah, wa fil-ākhirati ḥasanah, wa qinā ‘adhāban-nār 🤲

Фото профиля 🥼 The Food Scientist
🥼 The Food Scientist9 месяцев назад

But chicken get sense pass portable and more educated than portable

Фото профиля Dammie4trueluv
Dammie4trueluv9 месяцев назад

Let wait and see

Фото профиля Oluwajuwon Talkless
Oluwajuwon Talkless9 месяцев назад

It's good sometimes to pay evil for evil

Фото профиля Darlaxxy
Darlaxxy9 месяцев назад

You sha don finally find your own Peller

Фото профиля Sammy_is_good
Sammy_is_good9 месяцев назад

He’s an fool he’s an illiterate I dan die 😂😂😭

Фото профиля John-smile
John-smile9 месяцев назад

See as you Dey shake like OS 😂😂

Фото профиля QuestMaster7638
QuestMaster76389 месяцев назад

Dj Chicken dey spill out wisdom o

Фото профиля GlazingCITY💙
GlazingCITY💙9 месяцев назад

We await portable response

Фото профиля Prïñçê Ñ 🌓🇹🇩
Prïñçê Ñ 🌓🇹🇩9 месяцев назад

He is a full….He is an illiterate 🤣🤣🤣

Фото профиля Melanie🔥
Melanie🔥9 месяцев назад

Beautiful bby 😍

Фото профиля Joseph
Joseph9 месяцев назад

E they use style won touch boobs 😄😄🙉🙊

Фото профиля SlimDaddy 👳🇳🇬🇨🇦
SlimDaddy 👳🇳🇬🇨🇦9 месяцев назад

😹😹😹

Фото профиля perosola🎚️
perosola🎚️9 месяцев назад

Dj chicken no fit ever forget those slaps wey he chop for portable hand 😂

Фото профиля Chris Okonkwo
Chris Okonkwo9 месяцев назад

Make I hear say portable no go respond 😁

Фото профиля Vajra 🛡️
Vajra 🛡️9 месяцев назад

😂😂

Фото профиля BIG V💥
BIG V💥9 месяцев назад

Dj chicken best friend na portable

Фото профиля BUCHI🇦🇺🇳🇬
BUCHI🇦🇺🇳🇬9 месяцев назад

Okay the guy should keep it up with portable

Фото профиля korea
korea9 месяцев назад

Beg him to give you belle because na 2026 we de so

Фото профиля Jay bee
Jay bee9 месяцев назад

I wan kill the guy’s glory seeehh😂😂

Фото профиля ADEYEMI
ADEYEMI9 месяцев назад

Person wey dem dey chop wella😂

Фото профиля l AM ME
l AM ME9 месяцев назад

I noticed you always on all back and low-key that’s dope unique

Фото профиля THE NEXT GUY E-Money dash car
THE NEXT GUY E-Money dash car9 месяцев назад

Yes You can't call such person a brother

Похожие видео