Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This guy is the weapon fashioned against Davido. ๐๐ญ
73,852 Aufrufe โข vor 2 Monaten โขvia X (Twitter)
35 Kommentare

Make davido no catch this guy ๐๐๐๐

But lowkey Davido needs to be banned from making freestyles again ๐๐๐

Row your boat gently not fast fast o ๐

I come across dey video on IG I burst laugh cast myself for inside bank๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐

and some mumu dey praise am him head too dey swell ๐คฃ๐คฃ

Davido don finish ๐คฃ

They say freestyle there fave come dey sing poem

Abeg no damage the boy health naw ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@IOporo D day e go catch wonder boy,seun and dami e nor go leave them

๐ญ๐ญ๐ญ

Lmao ๐คฃ๐๐

The baby go dey curse for the musician say wetin be this๐คฆ๐พโโ๏ธ๐

@WizkidtheLegend ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐น๐น๐น๐น

Davido Dey find u ๐

He is sick honestly

@SwaLee118 Make this boy no dey put me for talk na shuuu ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐

Hey you... yes, you reading this. I hope you're having a great day. At this point you're probably wondering where this is going. The funny thing is... it isn't going anywhere, but you still kept reading. ๐"

This guy ๐น

Jesus Christ ๐

E don join twitter nah @wonderboyjnwl

๐ญ๐คฃ๐คฃ

Na this same guy still cause that fela saga that time ๐

Uncle barrack you have created politics for us to play and enjoy and you have also arranged so just go sit down let take it from here you legacy too big to be brought down many of us donโt like the insult coming to you as aye aye because of no seniority they preach๐๐

This guy wicked ehhh Nothing anybody wan tell me๐ญ๐ญ๐ญ๐๐

E Dey mad๐๐๐๐

๐๐๐

GENTLY GENTLY๐คฃ NA ONCE BOAT CAPSIDE

Omo very funny guy tho

Rowwwww

๐๐

Dahh๐๐๐

๐๐

๐

๐๐คฃ
