Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This guy is the weapon fashioned against Davido. 😂😭
73,852 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

Make davido no catch this guy 😂😂😂😂

But lowkey Davido needs to be banned from making freestyles again 😂😂😂

Row your boat gently not fast fast o 😂

I come across dey video on IG I burst laugh cast myself for inside bank🤣🤣🤣💔

and some mumu dey praise am him head too dey swell 🤣🤣

Davido don finish 🤣

They say freestyle there fave come dey sing poem

Abeg no damage the boy health naw 🤣🤣🤣🤣

@IOporo D day e go catch wonder boy,seun and dami e nor go leave them

😭😭😭

Lmao 🤣😂😂

The baby go dey curse for the musician say wetin be this🤦🏾♂️😂

@WizkidtheLegend 🤣🤣🤣

😹😹😹😹

Davido Dey find u 😂

He is sick honestly

@SwaLee118 Make this boy no dey put me for talk na shuuu 😭😭😭😂😂

Hey you... yes, you reading this. I hope you're having a great day. At this point you're probably wondering where this is going. The funny thing is... it isn't going anywhere, but you still kept reading. 😂"

This guy 😹

Jesus Christ 😂

E don join twitter nah @wonderboyjnwl

😭🤣🤣

Na this same guy still cause that fela saga that time 😂

Uncle barrack you have created politics for us to play and enjoy and you have also arranged so just go sit down let take it from here you legacy too big to be brought down many of us don’t like the insult coming to you as aye aye because of no seniority they preach🙏🙏

This guy wicked ehhh Nothing anybody wan tell me😭😭😭😂😂

E Dey mad😂😂😂😂

😂😂😂

GENTLY GENTLY🤣 NA ONCE BOAT CAPSIDE

Omo very funny guy tho

Rowwwww

😂😂

Dahh😂😂😂

😂😂

😂

😂🤣
