正在加载视频...

视频加载失败

This guy Na blast, just watch am finish 😂

163,136 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

35 条评论

ergaster 的头像
ergaster1 个月前

E say make them give am the 4k, the logos don Dey hard 😂😂😂

Steph Selassie 的头像
Steph Selassie1 个月前

This guy don Dey play sporty bet since 😂

Kan, The Artwork Guy ✗🇳🇬 的头像
Kan, The Artwork Guy ✗🇳🇬1 个月前

Baba see say the Logo don dey hard, Baba quickly pick race before he lose all the money. 😂😂😂😂

Arafat PMP® 的头像
Arafat PMP®1 个月前

Why is he looking like sabinus

OLUWADAMILARE 🦀🪖 的头像
OLUWADAMILARE 🦀🪖1 个月前

How 😂

𝕮𝖍𝖎𝖑𝖉 𝕺𝖋 𝕺𝖇𝖊𝖍𝖎𝖗𝖆 🇳🇬🇬🇧🇺🇲 的头像
𝕮𝖍𝖎𝖑𝖉 𝕺𝖋 𝕺𝖇𝖊𝖍𝖎𝖗𝖆 🇳🇬🇬🇧🇺🇲1 个月前

It's always good to know when to stop

Leo ♌️ 的头像
Leo ♌️1 个月前

Airbnb logo clear him eye sharp! 😂😂

Daramola 的头像
Daramola1 个月前

He talk am twice, gimme the 4k(2x) 🤣

Trwice 的头像
Trwice1 个月前

Him done to watch“ na prank”😂😂

sunny Godspower 的头像
sunny Godspower1 个月前

make em no run keh🤣

Joy Oluchi 的头像
Joy Oluchi1 个月前

"omg" he really ran

IJA₩ PUNT£R 的头像
IJA₩ PUNT£R1 个月前

Kudos to the guy asking the questions. He actually helped him. Ordinarily, him for lockup make him fail the MTN.

Don BJ Hosea 的头像
Don BJ Hosea1 个月前

😂😂😂 This man no try at all… logos wey everybody sabi e dey look like puzzle, e just collect free cardio and run finish 🔥

. 的头像
.1 个月前

“i go cashout oo”😭

S MAN 🆗 的头像
S MAN 🆗1 个月前

That’s a wise move man 😂🤝

𝐓𝐎𝐁𝐈 的头像
𝐓𝐎𝐁𝐈1 个月前

Make baba go chop first belle empty😂😂😭

FalanaFF 的头像
FalanaFF1 个月前

Scottish 2k Mamaput 1k Data 1k Sunday don set Dey play

Mrmoses 的头像
Mrmoses1 个月前

The guy cash out sharperly 😄😄

G 的头像
G1 个月前

E say Toyota 😂 You don see Toyota with that kain yellow logo before ?

Tobi | AI & Design 的头像
Tobi | AI & Design1 个月前

The questions getting tricky 🤣

Praiziko🇨🇦🇳🇬 的头像
Praiziko🇨🇦🇳🇬1 个月前

He see say the matter don dey strong baba cash out😂😂😂

An Drew 🎖️ 的头像
An Drew 🎖️1 个月前

"A good dancer knows when to leave the stage"

De SINNER 🇳🇬🇨🇦 的头像
De SINNER 🇳🇬🇨🇦1 个月前

Na once he realizes say the road to success don narrow

👑Dapo 的头像
👑Dapo1 个月前

@Breyana1613670 Sharp guy. He gbes once😂😹

Kene 的头像
Kene1 个月前

Baba say “I go cash out oo”🤣🤣🤣

FLYBOY🦅 的头像
FLYBOY🦅1 个月前

@PromiseNnamdi1 He cash out asap before he see “what is cash out”

Adesina Opeyemi 的头像
Adesina Opeyemi1 个月前

There's no logo in this world that I did not know, if I jam this guy I go chop am

Daniel Eviano 的头像
Daniel Eviano1 个月前

The 4k is important please 😁😁😁

Saint man 的头像
Saint man1 个月前

Sharp guy 😂😂

ÒGBÉNI ALABI (D Governor) 🐐 的头像
ÒGBÉNI ALABI (D Governor) 🐐1 个月前

He quick cash out 😂😂

Sam-Prosper Nwefiakesio Tom 的头像
Sam-Prosper Nwefiakesio Tom1 个月前

Give me the 4k😅😅😅😅

Fèran 的头像
Fèran1 个月前

Gimme the 4k Gimme the 4k 😭😂

HOLYGHOSTFIRE🔥 的头像
HOLYGHOSTFIRE🔥1 个月前

Omo my belle 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

dex 的头像
dex1 个月前

The dancer should always know when to leave the stage

Kasim Samuel 的头像
Kasim Samuel1 个月前

E reach to run oo u nor see say logo don Dey hard ? Lol my mother lmao 😂

相关视频

This guy don finish Deeone 😭😂
3:41

Sensitive content

This guy don finish Deeone 😭😂

Oyindamola🙄

269,206 次观看 • 1 年前