Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This guy na real trouble maker 😭😂😂😂
35 Yorum

Everybody the born Pikin you born plier 😂 😂 😂 😂 this guy get bad mouth truly

Omor who say make this man talk?😂

Especially landlord pikin😂😂

This guy called baba beji get all the record of him neighbours for him flash drive

🤬😂😂😂😂😂😭

Fresh content ... Love it😂😅

Na the innocent pikin I pity for all these he didn’t deserve it😂

At 35, you Dey your papa house dey post better days ahead 😂😭

Werey say nah she born plier 😂😂😂

I discovered this guy page yesterday on Ig I spent over 1 hour watching and laughing

Landlord you go give these guy quick notice..... 🤣🤣🤣🤣

😂

Why the bowleged child dey collect na? 😂😂😂

Landlord pikin

The bullet touch everybody 😂😂😂

How did he get everyone to agree on this content! This is a typical mushin idi-Araba house and having your neighbors play their role in this content is harder than it looks

You born plier keh

Everybody collect accordingly😅

Everybody collect indeed @bayarno999 @99blaq @1ninety9tv 🤣🤣🤣🤣

Innocent landlord pickin collect 🤣🤣

This kind compound 😂😂😂

You dey laugh 😂 like deaf and dumb wey thief earpiece 😂😂😂

ehhh, this one gets bad mouth ooooh

This guy dey cook 😂😂

😂😂@Ilorikay90

Landlord pikin collect Wetin no good😭😂😂

Anybody wey follow me talk ro0bish go collect Especially landlord pikin 😭😭😂😂👋

😂😂

😂😂😂

The only person that did not collect is the grandma behind him

😂😂

Asin this my guy savage needs an accolade Like you need to teach me Abeg! @Baba_beji700

@Neyonelson

Maybe it’s my mood buh I watched this twice and I didn’t find it funny….

@Bigyiiisha Your problem plenty gan
