Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This guy na real trouble maker ๐ญ๐๐๐
35 Kommentare

Everybody the born Pikin you born plier ๐ ๐ ๐ ๐ this guy get bad mouth truly

Omor who say make this man talk?๐

Especially landlord pikin๐๐

This guy called baba beji get all the record of him neighbours for him flash drive

๐คฌ๐๐๐๐๐๐ญ

Fresh content ... Love it๐๐

Na the innocent pikin I pity for all these he didnโt deserve it๐

At 35, you Dey your papa house dey post better days ahead ๐๐ญ

Werey say nah she born plier ๐๐๐

I discovered this guy page yesterday on Ig I spent over 1 hour watching and laughing

Landlord you go give these guy quick notice..... ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐

Why the bowleged child dey collect na? ๐๐๐

Landlord pikin

The bullet touch everybody ๐๐๐

How did he get everyone to agree on this content! This is a typical mushin idi-Araba house and having your neighbors play their role in this content is harder than it looks

You born plier keh

Everybody collect accordingly๐

Everybody collect indeed @bayarno999 @99blaq @1ninety9tv ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Innocent landlord pickin collect ๐คฃ๐คฃ

This kind compound ๐๐๐

You dey laugh ๐ like deaf and dumb wey thief earpiece ๐๐๐

ehhh, this one gets bad mouth ooooh

This guy dey cook ๐๐

๐๐@Ilorikay90

Landlord pikin collect Wetin no good๐ญ๐๐

Anybody wey follow me talk ro0bish go collect Especially landlord pikin ๐ญ๐ญ๐๐๐

๐๐

๐๐๐

The only person that did not collect is the grandma behind him

๐๐

Asin this my guy savage needs an accolade Like you need to teach me Abeg! @Baba_beji700

@Neyonelson

Maybe itโs my mood buh I watched this twice and I didnโt find it funnyโฆ.

@Bigyiiisha Your problem plenty gan

