正在加载视频...
视频加载失败
This guy na Werrey 🤣🤣🤣
10,971 次观看 • 5 个月前 •via X (Twitter)
38 条评论

Omo I don laugh scatter for here😂😂😂 See Kiekie side look

KieKie shock

Walahi😂

That “Ma’am… your phone is with me” na better iced water. 😂

So kiki fit gentle like this? She see person wey craze pass her

Hahaha, I don’t like the color of your voice 😂😂

Na only this guy fit handle kie kie 😂😂😂

You'll laugh and think this is just a movie My dear, it's not. The agberoism in SW is way out of hand. This is now an init behavior. Like default settings even from a growing up child. This is getting nefarious.

What an investment 🤣

Lol 😂 tete

Wo bi ara se tutu as she hear Ma ur phone is with me 😂😂😂😂😂

I don't like the colour of your voice o

1st time I see say dem beat kiekie for werrey display 😂🤣😂🤣😹

This one pass Kiekie 😂😂😂

See how they slide in "What is cash out"

Why this people like to dey shout when dem Dey talk

@dapo1738 Werey pass werey

Kie kie thinks say she crazy….lol. She don jam original mad person, she begin beg. Lol.

@kelechi_udegbe 😂

Who is this man!!!😁😁 Omg

Kiekie will still pay ontop watin she no chop

What’s cash out? 🤣🤣🤣

Laugh don finish me and my family members 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

E shock kiekie 😂

Funny thing is that na Igbo guy be that

After ordering food😂🤲🏾

My own concern and plea is, movie name please 😂

This guy nah better werey 😂 😂 😅

🤣🤣🤣🤣🤣

Yoroooba noise makers

@shidof99 Cashout 😂😂😂

Them don defeat kiekie today 😂😂

It is the ooo damit for me

Olohun my ticket don cut 🤣

“You think say I be normal person?” That part 😅

Kiekie don see who mad pass am 😂

For the road ke?? 😂😂

Where has our werey man been hiding; now he dey come out😂😂🤣🤣🤣😂😂😂😂🤣🤣😂😂😂😂🤣🤣😂😂😂
