Loading video...
Video Failed to Load
This guy no go kee me😂😂😂😅
83,571 views • 1 month ago •via X (Twitter)
33 Comments

😂😂 he said all his kids will take DNA test once his brother graduates from medical college 😂 shey na pastor be their daddy??🤷

My god! Her response is crazy fast nonstop back to back😀 her tongue is like the pen of a ready writer

The guy say one day I go put this my forehead for ur pastor teeth 😭

Make the pastor marry her na na na na…

Na that my brother wey dey go Doc school weak me , DNA sure

Ein own spoil , he too funny 😂😂😂

Why woman go gladly wash pastor clothes, wash curtains for church, but she no fit wash her husband clothes 🤣🤣

But he is saying the truth

You de call fellow man “papa”😂😂

😂😂

😂Omo ehhh

Abeg show us to him page

Joke apart, he’s actually making a valid point. Why would you tell your husband to use a dry cleaner while you’re washing the church’s big curtains yourself? 😂😂 It’s worth examining the mindset behind that.

“I go put my forehead for your daddy head one day”😭😭😭😂😂

😂😂😂😂

Said she dey wash big big curtains for church bruh 😂

He's a valid reason.

1 month inside 6 years relationship weyre still dey get mouth Lmao 🤣

Great iroro, Facebook page name.

She say nor b every pikin dey carry their papa blood😳😳😳for DNA test, na the pastor blood dey come dey carry?

Na that dna and forehead line dey kee me pah

🤣🤣🤣

All of dem… yeye fowl dem! Religion don mess up our women 😆😅

😂😂😂

😭😂😂😭😭😭

Put the forehead for his chest 🤣

Doctor school for DNA test

😂😂😂

🤣🤣🤣

After his brother graduation from medical school. DNA sure

Yeye fowl 😭😫🤣🤣🤣

He is effortlessly funny 😂😂😂😂😂

This guy ehnn 😂😂😂😂😂
