ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
This guy no go kee me๐๐๐๐
83,571 ๆฌก่ง็ โข 1 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
33 ๆก่ฏ่ฎบ

๐๐ he said all his kids will take DNA test once his brother graduates from medical college ๐ shey na pastor be their daddy??๐คท

My god! Her response is crazy fast nonstop back to back๐ her tongue is like the pen of a ready writer

The guy say one day I go put this my forehead for ur pastor teeth ๐ญ

Make the pastor marry her na na na naโฆ

Na that my brother wey dey go Doc school weak me , DNA sure

Ein own spoil , he too funny ๐๐๐

Why woman go gladly wash pastor clothes, wash curtains for church, but she no fit wash her husband clothes ๐คฃ๐คฃ

But he is saying the truth

You de call fellow man โpapaโ๐๐

๐๐

๐Omo ehhh

Abeg show us to him page

Joke apart, heโs actually making a valid point. Why would you tell your husband to use a dry cleaner while youโre washing the churchโs big curtains yourself? ๐๐ Itโs worth examining the mindset behind that.

โI go put my forehead for your daddy head one dayโ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐

๐๐๐๐

Said she dey wash big big curtains for church bruh ๐

He's a valid reason.

1 month inside 6 years relationship weyre still dey get mouth Lmao ๐คฃ

Great iroro, Facebook page name.

She say nor b every pikin dey carry their papa blood๐ณ๐ณ๐ณfor DNA test, na the pastor blood dey come dey carry?

Na that dna and forehead line dey kee me pah

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

All of demโฆ yeye fowl dem! Religion don mess up our women ๐๐

๐๐๐

๐ญ๐๐๐ญ๐ญ๐ญ

Put the forehead for his chest ๐คฃ

Doctor school for DNA test

๐๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

After his brother graduation from medical school. DNA sure

Yeye fowl ๐ญ๐ซ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

He is effortlessly funny ๐๐๐๐๐

This guy ehnn ๐๐๐๐๐
