Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This guy no real 🤦🏽♂️🤦🏽♂️
Комментарии: 36

Na why as guy you need get your own personal space

Things wey no go fit happen 😂😂

I swear this is someone's reality

Real life

Omo as a guy man, this stuff na rubbish. But omo, how all the girls wey you go dey bring go be hoes? Na hoes go dey allow another guy flirt with them when them get guy already.

That means na hit and run girl you carry come be that cause why such girl go allow this thing the first place?

Normally, dem suppose massage that guy leg with with beta baseball bat or golf stick.🤓🤣

Now mikido don release content wey Dey vex person . Insecurity don start mtew lol 😂

Hi

Na that family off me 🤣🤣

Some things are not real though,this kind scenario the lady do not worth it …. Just let go of such lady but getting depressed on someone like that is nonsense

Person dey wound you and you still dey call him bro..😂 wetin happen to "Oboy"

Na the girls wey no respect themselves you go ballad

Na one in a billion guys dey move like that and he go dey collect every time.

Make una dey lock him for one room anytime una wan carry woman inside na

Am just speechless if nah like this he Dey happen

This one no fit sup sha😂 my guys and I no dey move mad like this near each other

Even if ur guy be like that na d babes you go know say useless pass .

I don give am blow for eye tay tay

I no go follow her talk again

Go collect your thing

Family 😂😂😂

The girl is at fault

Mikido get swag sha

Everybody's got it wrong. ✅ Guy said the girl is his woman, if so why will she let a stranger have access to her easily amd right where the boyfriend is 😂 ⛔ This video just doesn't make sense

Guys watch this

🤣🤣🤣🤣

His kicks tho

Cut am off😂😂

You must be stupid if u carry person come house and to get water someone else is lying on her lap and no pursue her dat sec I know say na hoe u carry and she is open to any client but let her go first make ur guy go carry her come back

@Westafrika4 @nnawuih_E95214 make una see Tibo

🤣🤣🤣🤣

No be Aisha be that

Content no Dey pass like this these days I don see this kind thing reach 10 times damn

That family part😂

Lamba don start
