ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
This guy๐๐
308,823 ๆฌก่ง็ โข 3 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
35 ๆก่ฏ่ฎบ

@CuteSmiles_ Me sef no wan go that direction ooo

@CuteSmiles_ ๐๐๐คฃ

Conductor keep change I no wan go again. Abeg drop me ๐๐๐๐๐๐

Nigeria was better in 2015 than today The country is not going forwards It's going back with speed

SeyI Tinubu was right with his speech, Pres Tinubu has brought us so many deaths and hardships we've never seen before ๐

Yes heโs driving us to the direction we have never seen true true โฆ but as we dn taya make we try another direction

Truly Tinubu don take this country to the direction we've never seen. The killings don 20x, cost of living don over 5x, Transportation over 5x, Government borrowing over 20x. Abeg we no go again.

Oya come down, choose between Ghana or Burkina Faso, bcs Nigeria is still going somewhere we no know.

Anybody way go try convince me to follow that direction go first chop better beating.

He always has an iconic and funny response

@Bishop_Tee04 Oboi u must finish enjoying ur transport money o ! U dont enter bus u dont enter am ๐๐๐

The direction Tinubu is going only leads to hell.

Hin keep map for pocket dey carry us go direction wey we no sabi... abeg drop us we no wan go that direction ๐ซ.

@them_kill19851 wtf he should really be ashamed to even hold the mic to address people

Gbamm!!!!! Imagine asking a president about insecurity and baba is talking about obedience to the law. It just like asking a driver about the direction he is going and he replies with he doesn't know but you should have faith. That's a one chance vehicle.

Em content never make me laugh but brahh, I'm in stitches rn๐คฃ๐คฃ

Which yeye direction make you and your papa face front Abeg

Why's he always sweating? ๐คฃ

Very cr@zy guy Water no dey every dry for him face ๐

@HumbKings True true, e dey carry us go direction wey we never see before ๐๐ญ๐ญ๐๐๐คฒ

Direction wey no get destination ๐๐

Indeed, it's a direction no one has ever seen before ๐ข๐ญ ๐

APC change.... Them really change am for the citizen ๐๐ญ

This seyi na big fool na only your papa don do president wey you no go allow us rest oloshi

too real

Seyi tinubu is very stupid person ๐ก e de vex me

U and ur father , God in heaven will frustrate u people with d innocent bloods of Nigerians.

๐๐๐๐

@CuteSmiles_ No be by force to go the same direction!! Drop me!

Tinubu is taking Nigerians to wilderness Egypt , me heading to Isreal

Even if na MOLUE, we 4 don reach since, abeg I wan come down

@Chi_ned_u I no de go๐๐๐

Me running away from that direction

Seyi the star boy, all eyes are on you and your fa.her Make una do well

Dear APC, Thank you for the ride. It has been long, expensive, uncomfortable, and far from the destination we were promised. At this point, we would rather walk. Kindly stop the vehicle and let Nigerians off.๐ Sincerely, A Tired Nigerian
