Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This guy 😂😂🤣
82,153 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

but then no know say na part of their waec fee?

No mind them

You go use that maths set calculate how life take difficult for you 😂😭 Children wey no sabi anything

Then use am calculate how much they won pay for bandit leave them 😂

Yoruba people too mvmv nah why them dey kidnap them I know say most of them go still vote Tinubu

See our leaders of tomorrow, see how them mumu 😭💔

Body go tell you😫

The matter pain am

See flies just full your screen 😂💔🫴🫴

They still de feed am for hauz nh He no know say life na professor.

Walahi 😂😂

Them go need am to take draw compass when their future don the on lockdown

Life is already dealing with them, at his age he don't know ha paid for that immediately he paid for WAEC. Nigeria politicians have finished us and that's why they keep us poooooor. Can rich man pikin even try this rubbbbbiiish?

@thefallofthem With boxers as handkerchief 😂

That math set no fit solve their problems 😭😂

Mathset wey the battery go die before waec results come out 😂

😂😂😂😂 Why he de always sweat

Senior man keh, abeg o🤣🤣 On top math set wey no dey last, chai😁

You go need that masset to calculate how you spent 20 years jobless and hopeless

Calculator dey there seff. Make them enjoy.

Ajeh seh 😂 no lie 😂

😂😂😂

Use the same math set Calculate b@nd!t location

@ellabosslady_ Let this boy rest now

Omo I off 😭

mathset over gala

You go need the math set to study the geographical map around your school in case of an emergency.

😂😂😂

Omo na craze and illiteracy Dey worry those children, everybody gets math set during waec nah and it’s part of the fees you paid

😂😂

No worry their future no bright again

it is well

If I talk now dem go say I don talk

This guy too dey muzz me 😫😂😂😂
