ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
This guy ๐๐๐คฃ
82,153 ๆฌก่ง็ โข 4 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
34 ๆก่ฏ่ฎบ

but then no know say na part of their waec fee?

No mind them

You go use that maths set calculate how life take difficult for you ๐๐ญ Children wey no sabi anything

Then use am calculate how much they won pay for bandit leave them ๐

Yoruba people too mvmv nah why them dey kidnap them I know say most of them go still vote Tinubu

See our leaders of tomorrow, see how them mumu ๐ญ๐

Body go tell you๐ซ

The matter pain am

See flies just full your screen ๐๐๐ซด๐ซด

They still de feed am for hauz nh He no know say life na professor.

Walahi ๐๐

Them go need am to take draw compass when their future don the on lockdown

Life is already dealing with them, at his age he don't know ha paid for that immediately he paid for WAEC. Nigeria politicians have finished us and that's why they keep us poooooor. Can rich man pikin even try this rubbbbbiiish?

@thefallofthem With boxers as handkerchief ๐

That math set no fit solve their problems ๐ญ๐

Mathset wey the battery go die before waec results come out ๐

๐๐๐๐ Why he de always sweat

Senior man keh, abeg o๐คฃ๐คฃ On top math set wey no dey last, chai๐

You go need that masset to calculate how you spent 20 years jobless and hopeless

Calculator dey there seff. Make them enjoy.

Ajeh seh ๐ no lie ๐

๐๐๐

Use the same math set Calculate b@nd!t location

@ellabosslady_ Let this boy rest now

Omo I off ๐ญ

mathset over gala

You go need the math set to study the geographical map around your school in case of an emergency.

๐๐๐

Omo na craze and illiteracy Dey worry those children, everybody gets math set during waec nah and itโs part of the fees you paid

๐๐

No worry their future no bright again

it is well

If I talk now dem go say I don talk

This guy too dey muzz me ๐ซ๐๐๐
