Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This guy🤣😂
49,870 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
34 Kommentare

Be like you never sabi Fanta😭😂😂😂😂😂😂😂 You go laff craze if you enter him Tik tok page WALAI 😂

Na so my own do me till I leave her last week…

As how nah .. no be sugar mummy you find ooo nah Bitter Mummy you see 🤣🤣

Sugar mummy say make I go grind pepper come for down the street

The only thing way I know say them day do for sugar mommy na to cut KPOMO!😂😆😅

Na mummy bitters you get

Fanta na d biggest fool in town rn 😂

She dey tell you story about her husband and you follow her dey cry 😂😂

She dey test you my guy na for your character development 😂

I never watch am I don begin Laugh 🤣🤣🤣

@popsyeverybody That one na mama sugar

Na house boy u be like that guy lol 😆🤣

At least you dey chop 😀

Na house boy u be oh 😂😂

😂😂😂😂Buy my shoes

Fanta na werey 😂

Na big Oma mama 😂😂😂

Naso una dey do for here😄😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣 this boy na idiot

This guy dey underrated with his content

Na bitter mommy u meet O! 😂😂

And the garri way you turn na garri yellow 😂

So na wetin Una Dey do for sugar mummy’s Abi 😂

D Shuga inside dis ur shigamummy done spoil 🤣😂😜

Sugar mummy from Temu 🤣🤣🤣

@fanta_de_joker 🤣😂🤣😂

Fanta na Mumu 😂

This guy 😂

Na step-mother

Werey 🤣🤣🤣

She no ask if you go drink bear

😂😂😂😂😂

Na my guy

Comot the sugar fess
