Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This guy🤣😂

49,870 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля FUNKY👤
FUNKY👤1 месяц назад

Be like you never sabi Fanta😭😂😂😂😂😂😂😂 You go laff craze if you enter him Tik tok page WALAI 😂

Фото профиля pablo exchange.
pablo exchange.1 месяц назад

Na so my own do me till I leave her last week…

Фото профиля MyJerseyPlugAMO
MyJerseyPlugAMO1 месяц назад

As how nah .. no be sugar mummy you find ooo nah Bitter Mummy you see 🤣🤣

Фото профиля Tim
Tim1 месяц назад

Sugar mummy say make I go grind pepper come for down the street

Фото профиля smartee
smartee1 месяц назад

The only thing way I know say them day do for sugar mommy na to cut KPOMO!😂😆😅

Фото профиля kappuccino
kappuccino1 месяц назад

Na mummy bitters you get

Фото профиля ORIADE
ORIADE1 месяц назад

Fanta na d biggest fool in town rn 😂

Фото профиля (Brian Ochi Gates Ihearahu) B.O.G.I
(Brian Ochi Gates Ihearahu) B.O.G.I1 месяц назад

She dey tell you story about her husband and you follow her dey cry 😂😂

Фото профиля mercyson21
mercyson211 месяц назад

She dey test you my guy na for your character development 😂

Фото профиля son of big wiz 🌱
son of big wiz 🌱1 месяц назад

I never watch am I don begin Laugh 🤣🤣🤣

Фото профиля hope lee
hope lee1 месяц назад

@popsyeverybody That one na mama sugar

Фото профиля EMMYGEE
EMMYGEE1 месяц назад

Na house boy u be like that guy lol 😆🤣

Фото профиля Godfather
Godfather1 месяц назад

At least you dey chop 😀

Фото профиля Teddy_OST
Teddy_OST1 месяц назад

Na house boy u be oh 😂😂

Фото профиля Klichi
Klichi1 месяц назад

😂😂😂😂Buy my shoes

Фото профиля Bobby spendo
Bobby spendo1 месяц назад

Fanta na werey 😂

Фото профиля living- Trinity
living- Trinity1 месяц назад

Na big Oma mama 😂😂😂

Фото профиля princewisdom
princewisdom1 месяц назад

Naso una dey do for here😄😂

Фото профиля Naija Genius
Naija Genius1 месяц назад

🤣🤣🤣🤣🤣🤣 this boy na idiot

Фото профиля Sa Sanz
Sa Sanz1 месяц назад

This guy dey underrated with his content

Фото профиля Truly Humble Under God~🌚
Truly Humble Under God~🌚1 месяц назад

Na bitter mommy u meet O! 😂😂

Фото профиля Esther Iboro
Esther Iboro1 месяц назад

And the garri way you turn na garri yellow 😂

Фото профиля TEDDY 30BG❤️💞
TEDDY 30BG❤️💞1 месяц назад

So na wetin Una Dey do for sugar mummy’s Abi 😂

Фото профиля Mazi White 🤍🤍
Mazi White 🤍🤍1 месяц назад

D Shuga inside dis ur shigamummy done spoil 🤣😂😜

Фото профиля Dettyboi
Dettyboi1 месяц назад

Sugar mummy from Temu 🤣🤣🤣

Фото профиля the seed
the seed1 месяц назад

@fanta_de_joker 🤣😂🤣😂

Фото профиля ABUJA BOY 🌎
ABUJA BOY 🌎1 месяц назад

Fanta na Mumu 😂

Фото профиля TheUncommonGirl☘️
TheUncommonGirl☘️1 месяц назад

This guy 😂

Фото профиля Ani Rex 🎭🇦🇷🦅
Ani Rex 🎭🇦🇷🦅1 месяц назад

Na step-mother

Фото профиля Mawiya Kabiru
Mawiya Kabiru1 месяц назад

Werey 🤣🤣🤣

Фото профиля Watilulahijackboi
Watilulahijackboi1 месяц назад

She no ask if you go drink bear

Фото профиля Mr Obosi
Mr Obosi1 месяц назад

😂😂😂😂😂

Фото профиля Port Harcourt School Boy ✌️
Port Harcourt School Boy ✌️1 месяц назад

Na my guy

Фото профиля Abuja
Abuja1 месяц назад

Comot the sugar fess

Похожие видео