Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

49,870 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

FUNKY👤 profil fotoğrafı
FUNKY👤1 ay önce

Be like you never sabi Fanta😭😂😂😂😂😂😂😂 You go laff craze if you enter him Tik tok page WALAI 😂

pablo exchange. profil fotoğrafı
pablo exchange.1 ay önce

Na so my own do me till I leave her last week…

MyJerseyPlugAMO profil fotoğrafı
MyJerseyPlugAMO1 ay önce

As how nah .. no be sugar mummy you find ooo nah Bitter Mummy you see 🤣🤣

Tim profil fotoğrafı
Tim1 ay önce

Sugar mummy say make I go grind pepper come for down the street

smartee profil fotoğrafı
smartee1 ay önce

The only thing way I know say them day do for sugar mommy na to cut KPOMO!😂😆😅

kappuccino profil fotoğrafı
kappuccino1 ay önce

Na mummy bitters you get

ORIADE profil fotoğrafı
ORIADE1 ay önce

Fanta na d biggest fool in town rn 😂

(Brian Ochi Gates Ihearahu) B.O.G.I profil fotoğrafı
(Brian Ochi Gates Ihearahu) B.O.G.I1 ay önce

She dey tell you story about her husband and you follow her dey cry 😂😂

mercyson21 profil fotoğrafı
mercyson211 ay önce

She dey test you my guy na for your character development 😂

son of big wiz 🌱 profil fotoğrafı
son of big wiz 🌱1 ay önce

I never watch am I don begin Laugh 🤣🤣🤣

hope lee profil fotoğrafı
hope lee1 ay önce

@popsyeverybody That one na mama sugar

EMMYGEE profil fotoğrafı
EMMYGEE1 ay önce

Na house boy u be like that guy lol 😆🤣

Godfather profil fotoğrafı
Godfather1 ay önce

At least you dey chop 😀

Teddy_OST profil fotoğrafı
Teddy_OST1 ay önce

Na house boy u be oh 😂😂

Klichi profil fotoğrafı
Klichi1 ay önce

😂😂😂😂Buy my shoes

Bobby spendo profil fotoğrafı
Bobby spendo1 ay önce

Fanta na werey 😂

living- Trinity profil fotoğrafı
living- Trinity1 ay önce

Na big Oma mama 😂😂😂

princewisdom profil fotoğrafı
princewisdom1 ay önce

Naso una dey do for here😄😂

Naija Genius profil fotoğrafı
Naija Genius1 ay önce

🤣🤣🤣🤣🤣🤣 this boy na idiot

Sa Sanz profil fotoğrafı
Sa Sanz1 ay önce

This guy dey underrated with his content

Truly Humble Under God~🌚 profil fotoğrafı
Truly Humble Under God~🌚1 ay önce

Na bitter mommy u meet O! 😂😂

Esther Iboro profil fotoğrafı
Esther Iboro1 ay önce

And the garri way you turn na garri yellow 😂

TEDDY 30BG❤️💞 profil fotoğrafı
TEDDY 30BG❤️💞1 ay önce

So na wetin Una Dey do for sugar mummy’s Abi 😂

Mazi White 🤍🤍 profil fotoğrafı
Mazi White 🤍🤍1 ay önce

D Shuga inside dis ur shigamummy done spoil 🤣😂😜

Dettyboi profil fotoğrafı
Dettyboi1 ay önce

Sugar mummy from Temu 🤣🤣🤣

the seed profil fotoğrafı
the seed1 ay önce

@fanta_de_joker 🤣😂🤣😂

ABUJA BOY 🌎 profil fotoğrafı
ABUJA BOY 🌎1 ay önce

Fanta na Mumu 😂

TheUncommonGirl☘️ profil fotoğrafı
TheUncommonGirl☘️1 ay önce

This guy 😂

Ani Rex 🎭🇦🇷🦅 profil fotoğrafı
Ani Rex 🎭🇦🇷🦅1 ay önce

Na step-mother

Mawiya Kabiru profil fotoğrafı
Mawiya Kabiru1 ay önce

Werey 🤣🤣🤣

Watilulahijackboi profil fotoğrafı
Watilulahijackboi1 ay önce

She no ask if you go drink bear

Mr Obosi profil fotoğrafı
Mr Obosi1 ay önce

😂😂😂😂😂

Port Harcourt School Boy ✌️ profil fotoğrafı
Port Harcourt School Boy ✌️1 ay önce

Na my guy

Abuja profil fotoğrafı
Abuja1 ay önce

Comot the sugar fess

Benzer Videolar