ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
This guy๐คฃ๐
49,870 ๆฌก่ง็ โข 1 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
34 ๆก่ฏ่ฎบ

Be like you never sabi Fanta๐ญ๐๐๐๐๐๐๐ You go laff craze if you enter him Tik tok page WALAI ๐

Na so my own do me till I leave her last weekโฆ

As how nah .. no be sugar mummy you find ooo nah Bitter Mummy you see ๐คฃ๐คฃ

Sugar mummy say make I go grind pepper come for down the street

The only thing way I know say them day do for sugar mommy na to cut KPOMO!๐๐๐

Na mummy bitters you get

Fanta na d biggest fool in town rn ๐

She dey tell you story about her husband and you follow her dey cry ๐๐

She dey test you my guy na for your character development ๐

I never watch am I don begin Laugh ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@popsyeverybody That one na mama sugar

Na house boy u be like that guy lol ๐๐คฃ

At least you dey chop ๐

Na house boy u be oh ๐๐

๐๐๐๐Buy my shoes

Fanta na werey ๐

Na big Oma mama ๐๐๐

Naso una dey do for here๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ this boy na idiot

This guy dey underrated with his content

Na bitter mommy u meet O! ๐๐

And the garri way you turn na garri yellow ๐

So na wetin Una Dey do for sugar mummyโs Abi ๐

D Shuga inside dis ur shigamummy done spoil ๐คฃ๐๐

Sugar mummy from Temu ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@fanta_de_joker ๐คฃ๐๐คฃ๐

Fanta na Mumu ๐

This guy ๐

Na step-mother

Werey ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

She no ask if you go drink bear

๐๐๐๐๐

Na my guy

Comot the sugar fess
