Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

494,975 Aufrufe โ€ข vor 9 Tagen โ€ขvia X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von NOCALLERID๐Ÿฆ…โค๏ธ
NOCALLERID๐Ÿฆ…โค๏ธvor 9 Tagen

Lmao and some mumu go still buy AM o. Food wey no pass 2k for my area

Profilbild von Wi$dom
Wi$domvor 9 Tagen

So if I get 84k nw indomie go Dey my mind to chop Omo una Dey talk oo ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Marvo Sneh
Marvo Snehvor 9 Tagen

Be like na the song make am cost ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Emaculux
Emaculuxvor 9 Tagen

Food - 2k kpekus - 82k Total = 84 Don't get it twisted it's a simple mathematics

Profilbild von Mercy
Mercyvor 9 Tagen

This guy way no dey wash him boxes

Profilbild von Kelsmart1
Kelsmart1vor 9 Tagen

I just chop exactly same noodles now Na 3k dot I spend 5 big chiki chiki Ororo โ‚ฆ300 4eggs โ‚ฆ800 Onion โ‚ฆ300 Pepper โ‚ฆ100

Profilbild von ๐€๐ค๐ข๐ง๐ฐ๐ฎ๐ง๐ฆ๐ข ๐ˆ๐ฌ๐ซ๐š๐ž๐ฅ โœž
๐€๐ค๐ข๐ง๐ฐ๐ฎ๐ง๐ฆ๐ข ๐ˆ๐ฌ๐ซ๐š๐ž๐ฅ โœžvor 9 Tagen

Omo this guy ehn ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐ŸŒš everything na based on calculations ๐Ÿ˜‚๐ŸŒš

Profilbild von JESUS Is The Only WAY๐Ÿ™๐Ÿฝ
JESUS Is The Only WAY๐Ÿ™๐Ÿฝvor 9 Tagen

Lmao @grok how much is 8400 Naira to Cedis ?

Profilbild von Odus
Odusvor 9 Tagen

Happy ending dey among the food guy, dey calm down now๐Ÿ˜‚

Profilbild von Semi god.
Semi god.vor 9 Tagen

Because it is not that food that is 84k๐Ÿ˜‚

Profilbild von Too weirdโ“‡๐Ÿฅท๐Ÿพ๐“‡ป
Too weirdโ“‡๐Ÿฅท๐Ÿพ๐“‡ปvor 9 Tagen

@Sunshine_szn Na heaven baby she dey sell not the food ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Ola of Benin โœจ
Ola of Benin โœจvor 9 Tagen

I go lie for you

Profilbild von All SPORTS NEWS โšฝ๐ŸฅŠ๐Ÿ“๐ŸŽฏ๐Ÿ€๐ŸŽพ E.T.C
All SPORTS NEWS โšฝ๐ŸฅŠ๐Ÿ“๐ŸŽฏ๐Ÿ€๐ŸŽพ E.T.Cvor 8 Tagen

You no calculate data way e use post am ๐Ÿ˜‚

Profilbild von SUPERBโค๏ธโ€๐Ÿฉน๐Ÿ“Š๐Ÿฅท
SUPERBโค๏ธโ€๐Ÿฉน๐Ÿ“Š๐Ÿฅทvor 9 Tagen

Hahahah ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Vimcie Montana
Vimcie Montanavor 9 Tagen

Em wan pressure son of man but God pass em

Profilbild von Lakeside
Lakesidevor 9 Tagen

I go lie for you?๐Ÿ˜‚

Profilbild von California, RRR
California, RRRvor 9 Tagen

How much be the noodles without โ€œHeaven babyโ€ abeg

Profilbild von Jamieee
Jamieeevor 9 Tagen

How much is the food if you use android record am

Profilbild von Allen Collins
Allen Collinsvor 9 Tagen

Is not the food now na her body haba na way of doing hookup nown

Profilbild von BIG OSฤ†AR๐Ÿ”
BIG OSฤ†AR๐Ÿ”vor 9 Tagen

The main goods is 80k why the indomie is 4k

Profilbild von Philose ๐Ÿฆญ
Philose ๐Ÿฆญvor 9 Tagen

For indomie wey be like sacrifice? ๐Ÿ˜‚

Profilbild von METHOD
METHODvor 9 Tagen

You come buy am e no come sweet Omo

Profilbild von Steveunited
Steveunitedvor 9 Tagen

Na she gan gan be the food no be the indomie ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Lord PEC
Lord PECvor 8 Tagen

How much without heaven baby? Good question ๐Ÿ˜…๐Ÿคฃ๐Ÿ˜…

Profilbild von Yahya Oluwatobi
Yahya Oluwatobivor 9 Tagen

48k for wetin? ๐Ÿ˜‚

Profilbild von AYo ๐Ÿ‘พ
AYo ๐Ÿ‘พvor 9 Tagen

Why e dey always sweat ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Makai๐“ƒต
Makai๐“ƒตvor 9 Tagen

Na that heaven baby gan gan make am cost . Na the balance be that

Profilbild von Legacy
Legacyvor 8 Tagen

3k can get me this for oluku benin

Profilbild von Atalakpa
Atalakpavor 9 Tagen

See noodles like native sponge

Profilbild von Del Brown
Del Brownvor 9 Tagen

The guy na werey ๐Ÿ˜‚

Profilbild von sKeLe ๐Ÿ˜ˆ๐Ÿ’€
sKeLe ๐Ÿ˜ˆ๐Ÿ’€vor 8 Tagen

Cos why

Profilbild von Big Tinzy ๐Ÿ‘‘
Big Tinzy ๐Ÿ‘‘vor 9 Tagen

How much without heaven baby? ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Tobiloba ONG
Tobiloba ONGvor 9 Tagen

Nah heaven baby she wan sell๐Ÿคฃ

Profilbild von HeisRaph
HeisRaphvor 9 Tagen

Give her gun ๐Ÿ”ซ make she stand for road

ร„hnliche Videos