Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This guy😂😂🤣

494,975 просмотров • 8 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля NOCALLERID🦅❤️
NOCALLERID🦅❤️8 дней назад

Lmao and some mumu go still buy AM o. Food wey no pass 2k for my area

Фото профиля Wi$dom
Wi$dom8 дней назад

So if I get 84k nw indomie go Dey my mind to chop Omo una Dey talk oo 😂

Фото профиля Marvo Sneh
Marvo Sneh8 дней назад

Be like na the song make am cost 😂😂

Фото профиля Emaculux
Emaculux8 дней назад

Food - 2k kpekus - 82k Total = 84 Don't get it twisted it's a simple mathematics

Фото профиля Mercy
Mercy8 дней назад

This guy way no dey wash him boxes

Фото профиля Kelsmart1
Kelsmart18 дней назад

I just chop exactly same noodles now Na 3k dot I spend 5 big chiki chiki Ororo ₦300 4eggs ₦800 Onion ₦300 Pepper ₦100

Фото профиля 𝐀𝐤𝐢𝐧𝐰𝐮𝐧𝐦𝐢 𝐈𝐬𝐫𝐚𝐞𝐥 ✞
𝐀𝐤𝐢𝐧𝐰𝐮𝐧𝐦𝐢 𝐈𝐬𝐫𝐚𝐞𝐥 ✞8 дней назад

Omo this guy ehn 😂😂🌚 everything na based on calculations 😂🌚

Фото профиля JESUS Is The Only WAY🙏🏽
JESUS Is The Only WAY🙏🏽8 дней назад

Lmao @grok how much is 8400 Naira to Cedis ?

Фото профиля Odus
Odus8 дней назад

Happy ending dey among the food guy, dey calm down now😂

Фото профиля Semi god.
Semi god.8 дней назад

Because it is not that food that is 84k😂

Фото профиля Too weirdⓇ🥷🏾𓇻
Too weirdⓇ🥷🏾𓇻8 дней назад

@Sunshine_szn Na heaven baby she dey sell not the food 😂

Фото профиля Ola of Benin ✨
Ola of Benin ✨8 дней назад

I go lie for you

Фото профиля All SPORTS NEWS ⚽🥊🏓🎯🏀🎾 E.T.C
All SPORTS NEWS ⚽🥊🏓🎯🏀🎾 E.T.C8 дней назад

You no calculate data way e use post am 😂

Фото профиля SUPERB❤️‍🩹📊🥷
SUPERB❤️‍🩹📊🥷8 дней назад

Hahahah 😂

Фото профиля Vimcie Montana
Vimcie Montana8 дней назад

Em wan pressure son of man but God pass em

Фото профиля Lakeside
Lakeside8 дней назад

I go lie for you?😂

Фото профиля California, RRR
California, RRR8 дней назад

How much be the noodles without “Heaven baby” abeg

Фото профиля Jamieee
Jamieee8 дней назад

How much is the food if you use android record am

Фото профиля Allen Collins
Allen Collins8 дней назад

Is not the food now na her body haba na way of doing hookup nown

Фото профиля BIG OSĆAR🔝
BIG OSĆAR🔝8 дней назад

The main goods is 80k why the indomie is 4k

Фото профиля Philose 🦭
Philose 🦭8 дней назад

For indomie wey be like sacrifice? 😂

Фото профиля METHOD
METHOD8 дней назад

You come buy am e no come sweet Omo

Фото профиля Steveunited
Steveunited8 дней назад

Na she gan gan be the food no be the indomie 😂😂😂

Фото профиля Lord PEC
Lord PEC8 дней назад

How much without heaven baby? Good question 😅🤣😅

Фото профиля Yahya Oluwatobi
Yahya Oluwatobi8 дней назад

48k for wetin? 😂

Фото профиля AYo 👾
AYo 👾8 дней назад

Why e dey always sweat 😂😂

Фото профиля Makai𓃵
Makai𓃵8 дней назад

Na that heaven baby gan gan make am cost . Na the balance be that

Фото профиля Legacy
Legacy8 дней назад

3k can get me this for oluku benin

Фото профиля Atalakpa
Atalakpa8 дней назад

See noodles like native sponge

Фото профиля Del Brown
Del Brown8 дней назад

The guy na werey 😂

Фото профиля sKeLe 😈💀
sKeLe 😈💀8 дней назад

Cos why

Фото профиля Big Tinzy 👑
Big Tinzy 👑8 дней назад

How much without heaven baby? 😂😂

Фото профиля Tobiloba ONG
Tobiloba ONG8 дней назад

Nah heaven baby she wan sell🤣

Фото профиля HeisRaph
HeisRaph8 дней назад

Give her gun 🔫 make she stand for road

Похожие видео