Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This guy😂😂🤣
494,975 görüntüleme • 8 gün önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Lmao and some mumu go still buy AM o. Food wey no pass 2k for my area

So if I get 84k nw indomie go Dey my mind to chop Omo una Dey talk oo 😂

Be like na the song make am cost 😂😂

Food - 2k kpekus - 82k Total = 84 Don't get it twisted it's a simple mathematics

This guy way no dey wash him boxes

I just chop exactly same noodles now Na 3k dot I spend 5 big chiki chiki Ororo ₦300 4eggs ₦800 Onion ₦300 Pepper ₦100

Omo this guy ehn 😂😂🌚 everything na based on calculations 😂🌚

Lmao @grok how much is 8400 Naira to Cedis ?

Happy ending dey among the food guy, dey calm down now😂

Because it is not that food that is 84k😂

@Sunshine_szn Na heaven baby she dey sell not the food 😂

I go lie for you

You no calculate data way e use post am 😂

Hahahah 😂

Em wan pressure son of man but God pass em

I go lie for you?😂

How much be the noodles without “Heaven baby” abeg

How much is the food if you use android record am

Is not the food now na her body haba na way of doing hookup nown

The main goods is 80k why the indomie is 4k

For indomie wey be like sacrifice? 😂

You come buy am e no come sweet Omo

Na she gan gan be the food no be the indomie 😂😂😂

How much without heaven baby? Good question 😅🤣😅

48k for wetin? 😂

Why e dey always sweat 😂😂

Na that heaven baby gan gan make am cost . Na the balance be that

3k can get me this for oluku benin

See noodles like native sponge

The guy na werey 😂

Cos why

How much without heaven baby? 😂😂

Nah heaven baby she wan sell🤣

Give her gun 🔫 make she stand for road
