Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This guy๐๐๐
456,612 Aufrufe โข vor 3 Tagen โขvia X (Twitter)
33 Kommentare

But why man go dey bath so seriously like this? ๐๐

Senior man I no fit meet up

Back then I dey use GOOD MAMA DETERGENT bath Go take away Sapa from me totally please ๐

This guy just leave his girlfriend so he collected all the skincare

Why guy go dey go through all this ๐ If you see person wey no be 9 to 5 you go just know

All this moisturized guys ehnn๐๐

The guy dey polish him self

Huh ๐๐ฒ We no fit meet up jare lol ๐๐๐

Make una comot that guy from brotherhood association, he don oppose the law๐

Them go still collect the babe after all the baff๐ญ๐

All this tiktokers and experiment na 5&6 ,i no fit meet up๐คฃ

Holy Ghost fire

Why man go dey baff like hรณรณkup gal.

Even who go dig gutter no dey baff like this

Shine bright like a diamond ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Getting ready for pappi ๐ Na woman suppose ready for me like this

WETIN be this

I watched this video and saw what a grown man does inside bathroom ... Believe me this guy doesn't have work atal or have anything he does to make money

Guys dey do skin care?

๐คฃ๐

Nq gay settings be that

Omor e come be like say same of us no sabi baff

Why is he always sweating?๐ญ๐

Me sef no fit meet up oooo

Thatโs a lot of chemical bro, TF!

This one Na baddie

Unhealthy asf

How ?

Ino fit meet up ๐๐

What the heck!!!!!!

Una go mix bomb together one day!

Characteristics of an Agege man

lol na people way mean business be that.
รhnliche Videos
Sensitive content
๐๐๐๐this guy
RuF๐ฆ
26,799 Aufrufe โข vor 10 Monaten
