正在加载视频...

视频加载失败

456,612 次观看 • 3 天前 •via X (Twitter)

33 条评论

☆彡DAVEE 的头像
☆彡DAVEE3 天前

But why man go dey bath so seriously like this? 😂😂

Melor Media 📺 🪖$ 的头像
Melor Media 📺 🪖$3 天前

Senior man I no fit meet up

Qeeng_light 的头像
Qeeng_light3 天前

Back then I dey use GOOD MAMA DETERGENT bath Go take away Sapa from me totally please 🙏

BUMZI-TINZ TV 📺 的头像
BUMZI-TINZ TV 📺3 天前

This guy just leave his girlfriend so he collected all the skincare

Adewale 的头像
Adewale3 天前

Why guy go dey go through all this 😂 If you see person wey no be 9 to 5 you go just know

Chukwuemeka 👑 的头像
Chukwuemeka 👑3 天前

All this moisturized guys ehnn😂😂

Iconic 𝕏🦉 的头像
Iconic 𝕏🦉3 天前

The guy dey polish him self

EMMYGEE 的头像
EMMYGEE3 天前

Huh 😒😲 We no fit meet up jare lol 😂😆😆

iam_C2 的头像
iam_C23 天前

Make una comot that guy from brotherhood association, he don oppose the law😎

patoski 的头像
patoski2 天前

Them go still collect the babe after all the baff😭😂

Somto🎲 的头像
Somto🎲3 天前

All this tiktokers and experiment na 5&6 ,i no fit meet up🤣

Black hair🩶🩶🩶 的头像
Black hair🩶🩶🩶3 天前

Holy Ghost fire

GeeTee mufc 🇨🇦🇳🇬 的头像
GeeTee mufc 🇨🇦🇳🇬3 天前

Why man go dey baff like hóókup gal.

BO$$MIND 的头像
BO$$MIND3 天前

Even who go dig gutter no dey baff like this

San Jay👑 的头像
San Jay👑3 天前

Shine bright like a diamond 🤣🤣🤣

Rhymino 的头像
Rhymino3 天前

Getting ready for pappi 😂 Na woman suppose ready for me like this

Movies&Captions 的头像
Movies&Captions3 天前

WETIN be this

Sure Copywriter Plug 的头像
Sure Copywriter Plug3 天前

I watched this video and saw what a grown man does inside bathroom ... Believe me this guy doesn't have work atal or have anything he does to make money

Joshua Pee 的头像
Joshua Pee3 天前

Guys dey do skin care?

Perry 的头像
Perry3 天前

🤣😅

Stefan Sopuruchi 的头像
Stefan Sopuruchi2 天前

Nq gay settings be that

𝐊𝐈𝐍𝐆 𝐒𝐔𝐑𝐕𝐈𝐕𝐀𝐋 的头像
𝐊𝐈𝐍𝐆 𝐒𝐔𝐑𝐕𝐈𝐕𝐀𝐋2 天前

Omor e come be like say same of us no sabi baff

MrDwin 👨‍🎨🃏 的头像
MrDwin 👨‍🎨🃏2 天前

Why is he always sweating?😭😂

AustineUnfiltered_🇳🇬💯 的头像
AustineUnfiltered_🇳🇬💯3 天前

Me sef no fit meet up oooo

Acrizzy 的头像
Acrizzy3 天前

That’s a lot of chemical bro, TF!

Baloo 的头像
Baloo3 天前

This one Na baddie

Dexter || Supra 的头像
Dexter || Supra3 天前

Unhealthy asf

Big Balls 的头像
Big Balls3 天前

How ?

Melanie Popping 的头像
Melanie Popping3 天前

Ino fit meet up 😂💔

〽️ 的头像
〽️2 天前

What the heck!!!!!!

Oluseyi | Meta Ads Strategist 的头像
Oluseyi | Meta Ads Strategist3 天前

Una go mix bomb together one day!

Eric Stranberg 的头像
Eric Stranberg2 天前

Characteristics of an Agege man

GlitzAutoz 的头像
GlitzAutoz3 天前

lol na people way mean business be that.