ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
This guy pranks dey always off me ๐๐๐
10 ๆก่ฏ่ฎบ

Guyyy this thing wey you just do too dangerous ooo Na person relationship you dey scatter so which isn't suppose to be so ๐ Tho I wan laugh dye

But the skit is danegerous

Ah dn die ๐คฃ๐คฃ๐คฃ cheating no let that girl know if she dn marry or not

๐๐๐ why didn't she stand by her word now

THE ENTIRE VIDEO IS A SKIT

The cameraman

Once you didnโt call her back to let her know itโs prank, bro I donโt think she will return back to her matrimonial home, she probably going to regret this night, even if she meets her husband later, this prank will make her confess to her husband

One day hand go touch am

She might be married after all, otherwise why she go run away

"Na you gimme husband?" " Abi na your papa I marry" Dem say see her husband, she run leave wig๐๐
