Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This guy pranks dey always off me 😂😂💔
10 Kommentare

Guyyy this thing wey you just do too dangerous ooo Na person relationship you dey scatter so which isn't suppose to be so 😂 Tho I wan laugh dye

But the skit is danegerous

Ah dn die 🤣🤣🤣 cheating no let that girl know if she dn marry or not

😂😂😂 why didn't she stand by her word now

THE ENTIRE VIDEO IS A SKIT

The cameraman

Once you didn’t call her back to let her know it’s prank, bro I don’t think she will return back to her matrimonial home, she probably going to regret this night, even if she meets her husband later, this prank will make her confess to her husband

One day hand go touch am

She might be married after all, otherwise why she go run away

"Na you gimme husband?" " Abi na your papa I marry" Dem say see her husband, she run leave wig😂😂
Ähnliche Videos
Chale this story from afia dey tear me 😂😂😂😂💔 just listen 😂😂😂💔
Anonymous 🀄️
87,784 Aufrufe • vor 1 Jahr
