Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

This guy represents a true typical Ronaldo fan

12,939 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

35 Yorum

SalvageXchange profil fotoğrafı
SalvageXchange1 ay önce

Flop for psg he won dem their first ballon d’or, same thing happened in inter Miami he won them their first ballon d’or

Nero•of•Calabar🌹 profil fotoğrafı
Nero•of•Calabar🌹1 ay önce

A delus!onal person always tend to be violent. Ronaldo fans are like that world wide. No facts & point just bunch of cl0wns arguing baselessly & factless

Emmy lordd profil fotoğrafı
Emmy lordd1 ay önce

Shey nah the person wey flop be this Remeber he play midfield for PSG ooh he still pack stats Make una wey be ronaldo fans go sleep abegg😂😂😂 MESSI IS THE GREATEST ATHLETE IN THE WORLD 🐐❤️

Alhajjibugatti💰🥰 profil fotoğrafı
Alhajjibugatti💰🥰1 ay önce

Atell you

ELAYAS° FC profil fotoğrafı
ELAYAS° FC1 ay önce

🤣🤣🤣

minister of enjoyment profil fotoğrafı
minister of enjoyment1 ay önce

Nah illiterate full this fan base thunder will fire someone that mentions World Cup but you acknowledge epl and serial A God in my next life instead of my to be a Ronaldo fan make me a tree

Mr2cap profil fotoğrafı
Mr2cap1 ay önce

Messi flop after he comot for Barca keh. Messi performed so well in PSG and after he left Barcelona he won World Cup and still won ballon dior join

Natural Booming profil fotoğrafı
Natural Booming1 ay önce

Person way get more records in Premier league than Ronaldo who actually played there.. You dey jons 😂😂😂

PayKash profil fotoğrafı
PayKash1 ay önce

Thi is one of them.

Adex Mido profil fotoğrafı
Adex Mido1 ay önce

Ogun kill Ur papa na why U dey on completed building Mumu

kennyMUFC profil fotoğrafı
kennyMUFC1 ay önce

It’s shameful he’s a man utd fan

GeneralOlakunle profil fotoğrafı
GeneralOlakunle1 ay önce

Did Pele play any Europe team No But he’s name the 3 best players in the world

Hub pidgin profil fotoğrafı
Hub pidgin1 ay önce

No be now wey premier League dey be like child's play, premier League those days 😂😂no be come chop

ILOVEMESSI profil fotoğrafı
ILOVEMESSI1 ay önce

If it sure for Ronaldo let him show us his world cup trophy. 1 KO goal in his entire world cup career. You aren't ready for what is coming.

TheGrea8 profil fotoğrafı
TheGrea81 ay önce

Receive Healing JHOR 😂

ayomide dml❤️💙 profil fotoğrafı
ayomide dml❤️💙1 ay önce

I was even expecting solid facts 😂

King Cuj profil fotoğrafı
King Cuj1 ay önce

Ronaldo fans have low IQ😂

Big Billionz❤️ profil fotoğrafı
Big Billionz❤️1 ay önce

This one dull o😂

Bobo_of_lagos profil fotoğrafı
Bobo_of_lagos1 ay önce

Oga go sleep Champions league is the biggest club stage In the world , learn to accept defeat broo, your guy no reavh Messi at all and even Ronaldo knows that's why he kept pushing himself so hard and I won't lie he tried so much but you see Messi that's guy is out is this world

Tolex BaBa profil fotoğrafı
Tolex BaBa1 ay önce

Political for inter Miami ke He go freekick shift am shift am

Bryan profil fotoğrafı
Bryan1 ay önce

See where he dy stay !! Instead of am to go work

bag chaser (⁠─⁠.⁠─⁠|⁠|⁠)💥🦾 profil fotoğrafı
bag chaser (⁠─⁠.⁠─⁠|⁠|⁠)💥🦾1 ay önce

Gbam 😂😂😂 Ehn dey McDonald's league dey chop eba 😂😂😂🤡, e go dey shift am day shift am 😂😂😭💔

odogwu Tēstēd profil fotoğrafı
odogwu Tēstēd1 ay önce

Which club e Carry this thing

Kinzo profil fotoğrafı
Kinzo1 ay önce

Make dey find food give this one first before e go kpai.....how u wan take know say Messi is the Greatest of all time when nu never chop. Eat first my guy 😂 Hungry fit make u talk rubbish 😂

PayKash profil fotoğrafı
PayKash1 ay önce

He became the highest goal scorer in Europe, Messi is the only player that has the highest goal against big six in the Premier league without playing in the league.

Danny💙❤️ profil fotoğrafı
Danny💙❤️1 ay önce

The same messi wey win world cup

Johnny Test🧪 profil fotoğrafı
Johnny Test🧪1 ay önce

“Ronaldo conquered all the leagues he went too” do you all know what it means to conquer something?🤣

Jay-Jay⭐️🇳🇬 profil fotoğrafı
Jay-Jay⭐️🇳🇬1 ay önce

This mf said absolute nothing. I thought he was gonna say some facts to debunk the claims that the debate has been settled but there's nothing to say. Na so Ronaldo fans empty

Paul Eteng profil fotoğrafı
Paul Eteng1 ay önce

lol thunder fire you for World Cup but na epl be important 😂😂 This guy brain de the dead jersey e wear E no fit wise again

Seyiwtf profil fotoğrafı
Seyiwtf1 ay önce

Messi win ballon dor for both PSG and Miami

Ẽ🅱️ÈŅ profil fotoğrafı
Ẽ🅱️ÈŅ1 ay önce

You and the brother lack wisdom of God na devil pee Dey una head

Nelson_ Mandela🐐⚘ profil fotoğrafı
Nelson_ Mandela🐐⚘1 ay önce

@i_am_joojo Foolish man

BBWBG 💙 ❤️ profil fotoğrafı
BBWBG 💙 ❤️1 ay önce

Bro, u calm down do dis video ohh 😹😹

FADA PIKIN profil fotoğrafı
FADA PIKIN1 ay önce

Ronaldo fans and women na same brain them carry.

delicious profil fotoğrafı
delicious1 ay önce

Relax he probably achieved in 1 club everything you went from club to club to achieved and yet got more😐

Benzer Videolar