Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This guy represents a true typical Ronaldo fan
12,939 görüntüleme • 6 gün önce •via X (Twitter)
35 Yorum

Flop for psg he won dem their first ballon d’or, same thing happened in inter Miami he won them their first ballon d’or

A delus!onal person always tend to be violent. Ronaldo fans are like that world wide. No facts & point just bunch of cl0wns arguing baselessly & factless

Shey nah the person wey flop be this Remeber he play midfield for PSG ooh he still pack stats Make una wey be ronaldo fans go sleep abegg😂😂😂 MESSI IS THE GREATEST ATHLETE IN THE WORLD 🐐❤️

Atell you

🤣🤣🤣

Nah illiterate full this fan base thunder will fire someone that mentions World Cup but you acknowledge epl and serial A God in my next life instead of my to be a Ronaldo fan make me a tree

Messi flop after he comot for Barca keh. Messi performed so well in PSG and after he left Barcelona he won World Cup and still won ballon dior join

Person way get more records in Premier league than Ronaldo who actually played there.. You dey jons 😂😂😂

Thi is one of them.

Ogun kill Ur papa na why U dey on completed building Mumu

It’s shameful he’s a man utd fan

Did Pele play any Europe team No But he’s name the 3 best players in the world

No be now wey premier League dey be like child's play, premier League those days 😂😂no be come chop

If it sure for Ronaldo let him show us his world cup trophy. 1 KO goal in his entire world cup career. You aren't ready for what is coming.

Receive Healing JHOR 😂

I was even expecting solid facts 😂

Ronaldo fans have low IQ😂

This one dull o😂

Oga go sleep Champions league is the biggest club stage In the world , learn to accept defeat broo, your guy no reavh Messi at all and even Ronaldo knows that's why he kept pushing himself so hard and I won't lie he tried so much but you see Messi that's guy is out is this world

Political for inter Miami ke He go freekick shift am shift am

See where he dy stay !! Instead of am to go work

Gbam 😂😂😂 Ehn dey McDonald's league dey chop eba 😂😂😂🤡, e go dey shift am day shift am 😂😂😭💔

Which club e Carry this thing

Make dey find food give this one first before e go kpai.....how u wan take know say Messi is the Greatest of all time when nu never chop. Eat first my guy 😂 Hungry fit make u talk rubbish 😂

He became the highest goal scorer in Europe, Messi is the only player that has the highest goal against big six in the Premier league without playing in the league.

The same messi wey win world cup

“Ronaldo conquered all the leagues he went too” do you all know what it means to conquer something?🤣

This mf said absolute nothing. I thought he was gonna say some facts to debunk the claims that the debate has been settled but there's nothing to say. Na so Ronaldo fans empty

lol thunder fire you for World Cup but na epl be important 😂😂 This guy brain de the dead jersey e wear E no fit wise again

Messi win ballon dor for both PSG and Miami

You and the brother lack wisdom of God na devil pee Dey una head

@i_am_joojo Foolish man

Bro, u calm down do dis video ohh 😹😹

Ronaldo fans and women na same brain them carry.

Relax he probably achieved in 1 club everything you went from club to club to achieved and yet got more😐
