Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This guy too mumu ๐ญ๐ญ
411,881 Aufrufe โข vor 3 Monaten โขvia X (Twitter)
51 Kommentare

How do people sit down and say rubbish with confidence?

@Odumodublvck_ answer him ๐ญ

Dey explain rubbish ๐

Guyyy ๐๐ญ

Odumodu falafolo decipher konji๐

I can decipher what the people want to hear ๐ญ๐ญ abeg how e take relate ๐ญ

Banger keh U saw the post this morning and book banger

It started moving this afternoon o ๐

Why I just dey see this video ๐๐

Like bro was literally saying trash ๐๏ธ

Fr ๐

Abeg leave od ooo

I no kuku hold am ๐ญ

Just dey talk rubbish๐ญ๐

@iam_DkinG99 I swear ๐ญ

First person to top that Mavo video ๐คฆ๐พโโ๏ธ๐คฃ

whyโs everybody attacking him, i think i get him

Wetin dey xup here

The guy dey talk rubbish ๐ญ

๐๐

baba just sit down dey explain rubbish ๐ญ

Broooo ๐ญ

Tell me how

@ricchishard You no dey hear am? ๐ญ

The lyrical visualization in the song Blood on the dancefloor which is one of the best written songs in recent times is absolutely top notch. If you don't get it, it's fine but don't shit on the writer.

What do you mean ? I get him na

But it makes sense to me tho

Allow am๐

๐๐๐ญ

he raps in parables but i understand sometimes

Allow๐ญ

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

No wonder, na this brain he takes dey tweet for here

The shame ๐ญ

@almostnella ๐ญ๐ญ

omor no be small mumu dey do the guy ๐๐

Dawg it dont have to be deep ๐ญ๐ญ๐ญ

Wetin be this rubbish?๐ญ

Co ask o ๐ญ

Yall act so intellectual. Whatโs wrong here?

The crowd ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Give am chance๐

I never see Eminem explain his rap before ๐ญ

E too dull ๐ญ

Nbl ๐ญ

Cringe ๐

Armed robbers rob big places say bank not kill people, thatโs for hired assassin.

He is the most foolish human to ever exist

E relate sha, no be everybody go create the same.

I lost 2 points of IQ listening to this๐

Guy i fall oooh
รhnliche Videos
Sensitive content
If you leave guys alone they too mumu ๐ญ๐ญ๐๐
SAM
2,156,620 Aufrufe โข vor 4 Monaten
