Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This guy too mumu 😭😭
411,881 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
51 Yorum

How do people sit down and say rubbish with confidence?

@Odumodublvck_ answer him 😭

Dey explain rubbish 😂

Guyyy 😂😭

Odumodu falafolo decipher konji😂

I can decipher what the people want to hear 😭😭 abeg how e take relate 😭

Banger keh U saw the post this morning and book banger

It started moving this afternoon o 😂

Why I just dey see this video 😂😂

Like bro was literally saying trash 🗑️

Fr 😂

Abeg leave od ooo

I no kuku hold am 😭

Just dey talk rubbish😭😂

@iam_DkinG99 I swear 😭

First person to top that Mavo video 🤦🏾♂️🤣

why’s everybody attacking him, i think i get him

Wetin dey xup here

The guy dey talk rubbish 😭

😂😂

baba just sit down dey explain rubbish 😭

Broooo 😭

Tell me how

@ricchishard You no dey hear am? 😭

The lyrical visualization in the song Blood on the dancefloor which is one of the best written songs in recent times is absolutely top notch. If you don't get it, it's fine but don't shit on the writer.

What do you mean ? I get him na

But it makes sense to me tho

Allow am😂

😂😂😭

he raps in parables but i understand sometimes

Allow😭

😭😭😭😭

No wonder, na this brain he takes dey tweet for here

The shame 😭

@almostnella 😭😭

omor no be small mumu dey do the guy 😂😂

Dawg it dont have to be deep 😭😭😭

Wetin be this rubbish?😭

Co ask o 😭

Yall act so intellectual. What’s wrong here?

The crowd 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Give am chance😂

I never see Eminem explain his rap before 😭

E too dull 😭

Nbl 😭

Cringe 😂

Armed robbers rob big places say bank not kill people, that’s for hired assassin.

He is the most foolish human to ever exist

E relate sha, no be everybody go create the same.

I lost 2 points of IQ listening to this💔

Guy i fall oooh
