Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This guy use opportunity as masquerade go pay him ex visit 😭😂😂
119,379 просмотров • 9 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 61

Let's be honest this is rubbish the world is advancing than this rubbish

Carry your maturity dey go front

@Callme_rhodes Your mama no go see 2pm 🙏

@Callme_rhodes Wetin reach like this?

@Callme_rhodes No tell me say she survived oo, cuz if nah your mama dem beat like that u go still de smile? Animal

@big_tyrod @Callme_rhodes Make him jump inside him screen go fight the masquerade nau?😂😂😂

@Abdulmu133 @Callme_rhodes Person wey slow

@LTFBWU @Abdulmu133 God go help you wey no slow

Masquerade na animal so when you get mind at that time do whatever you wish to it If na gun shoot am If na Cutlass cut Am

Omo 😂😂😂😂

😂😂

If I no fight you make I know why

Until e happen to you, you no go understand

Well you know the guy... Juss arrest him!

To arrest masquerade no easy as you think sha

Bro for Abia state them park like 5 masquerade enter police station straight.... She juss needs to arrest him when he's not wearing that shit. It's obvious that the dude did that intentionally and knows the lady well.

That's what I'm saying, e dey very difficult to arrest masquerade during performance

Nothing way you wan tell me ajeh 💔😭😹😹😹😹

Retaliation na must 😂

@dremani16829 Aswr😂😂

@big_tyrod 😹

Such a memorable day in her life 😂💔

Lawlessness in its simplest form. In advanced societies, this man would spend a few months in jail, a case of assault and battery would be raised against him. But it's Nigeria and Africa anyway, where the rule of law doesn't apply, and certainly not in good faith.

Lmao

My love for low quality videos no be here 😂😂

The lore behind quality videos is too peak 😂😂

guy 😭😭😭😭🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂🤣

I need this kind opportunity, e get one girl wey i carry for mind 😂

i no know why e sweet me 😭😂😂

Omo bro na the last time wey the masquerade go come out

Nonsense

Sharap

Why not, why she is not one of your sisters..

Nothing anyone won tell me nah the matter gan gan be tht 😹😹😹

Omo he sweet me😹

Guyyy 😂

Try this shit with any female for my papa house and that’s the end of you

I think this is my opportunity to do back what my ex do me 🤔

@dominic_sajo Na rubbish be this sha

Them plan am ni ajeh 😂😂😭

Him no flog am well sef 😂😂😂😂

Gutter behavior

wtf💀😂😂

😂😂😂😂

😭😭😭😭

😂😂😂😂

Guyyy😂😂

Ah😂😂😂

Karma might take too long, him use the opportunity wisely

😂

Guyyyyyy😂

Opportunity comes but once 😂

Chai I feel for her buh there nothing she can do about it

That's just it

Omo na nice update oo

Na wetn dem the use masquerade wey no get shrine do mostly be this....

😂😂😂😂

All of this is funny because isn't not your sister Idiots

You're an an!mal. I posted i video i saw on net with my own suitable caption and dumbass like you are crashing out... hypocr!te

No difference btw ur brain and those fools

Animals doing their thing
