Loading video...
Video Failed to Load
This guy wan killl me 😂😂🤣
165,758 views • 7 months ago •via X (Twitter)
65 Comments

This guy na Werrey 😂

Most Nigerian ladies need mental reengineering 💯

Walai

True bro

Good and sensitive questions. You go don know say the girl family poor pass church rat

Walai

Joint account but na one person dey fund😂 make God take you for me😂😂

Lol 😂

You dn see am na

My guy first look back to check if he’s the one she’s talking to 😂😂

He need to🤣

He say maybe na billing kill the man 😂

Aje

Joint account but na only me go de fund am... Eleribu omo

Werrry omo

How joint acct fake connect with dating you 😂

@lhaja_07 Lol 😂

The fun fact is that in reality these girls have this boldness like this girl They have all the confident and boldness when talking gibberish They no get brain at all .

Dem dey plenty

Lol 😆 even if this is a joke ehnn ..i seriously dey vex 4 some kind men .. This girl papa don raise rubbish

She might be lying sha 🤣 or you no think am go there

Na another angle be this ..

“Carry your cost of living and go” 😂😂

Simple

Omo wahala ma se le

Walai

Na so

The guy don't just understand anything

I cannot if na me sef

Lol 😂

Girls don get prospectus 😂😂😂😭

@Donpedes25 I dey hear am too🤣🤣

Ahhh Omo I go too single be that oo

Abi the gods wan take this babe ni? Which can yeye demands be this? 😆 🤣 The guy lost his chill quickly

Calm 🤣🤣

So her mom is useless ? 🤔

@Zynk218884 Lol 😂

Everywhere first blur for my guy after that first question ❓😅😂😁😂😅😂😁

The babe shock 😂

Very nonsense you 😂😂😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣

This is a skit yea, but there are several ladies with this mindset.

Na interview

Another one coming

This girl don craze pátápátá...

Since

Does the guy have water in his mouth 😊

Why did you ask 🤣

This guy is a crazy person 😂😂😂😂😂😂

Oya Werrey gan

The way he was asking the people around as if it is not skit he is making us even more funny...like that guy no well at all

There’s a new one, check the quote 😂

Only em voice sef 😂😂😂

He’s >>>

What a chaotic date😂😂

Very very

The guy is just crazy 😀😀😀😀

Hello friends! Check out my latest video!!

Change em for em str8.......😂

Did i come here to adopt you?

Weyre no wan work😂

There’s no work for women🤣

Joint account 😁

We are missing something here, she said her dad is late, dem use responsibility kpai the man

Fear women 😂😂😂
Related Videos
Sensitive content
This guy nah b@stard😂😂he wan run the girl m@d🤣🤣
TUNMISE
242,450 views • 1 year ago
