Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This guy will never disappoint ๐๐๐
50,122 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
32 Kommentare

A male and a female ( both broke ) in a relationship. But the female always claim that they are the ones having understanding and patience in the relationship. One of the highest mentality of stupidity

"See as you stand like God's Grace mopol" actually hit hard.

Pawpaw lowland ๐น๐น

As long as the sky exist, no let anybody pressure u

My pawpaw low land ๐

This one off me ๐

Perez is up there with the best.. mk he do big collabs with people with actual reach, even if na talk less or Ndu baby

Delta pidgin topnotch โฅ๏ธโฅ๏ธ

The "God's grace mopol" got me ๐๐. Only Waffi will get ๐

Me and you dey relationship, I no get and you no get but na you be the understanding girlfriend ๐๐คฃ

3 bedroom for Banana island na from 20M sha, where Ian wan see 7M

She stand like God Grace Mopol that place off me lol ๐ ๐น๐น๐น๐น๐น

7m for a 3-bedroom in Banana Island? Is it for Garri...?

๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐

Lolโฆ Ogara wey you go for four years you no sabi readโฆ Peres na werey๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@SlasherAdeyemi @speciee ๐ ๐ ๐

Perez dey "pawpaw lowland" ๐๐คฃ๐

Abeg which area be Pawpaw Lowland?๐คฆ๐ฝ

Big men wey dey live for Banana Island just full the comment section. We understand say una sabi the price but abeg make una allow us enjoy the joke. Haba

Broke man and woman dey relationship but na the woman dey understanding ๐คฃ โฆ I nor know where dem for bring this maths

๐๐๐๐๐๐๐๐ which Banana Island the Agent talk because you no go see for Lekki Phase 1 self for that price

Perez ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Oghara ....must you put am ๐๐๐๐โ

๐

Na agbalumo island u go c 3bed for 7m

@Neduk001 ๐

๐๐๐ Follow me, I follow back

Perez King of comedy

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

We are both understanding couple madam pawpaw lowland ๐

He say make nobody beg her ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐๐๐
