Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This guy will never disappoint 😂😂😂
50,122 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
32 Yorum

A male and a female ( both broke ) in a relationship. But the female always claim that they are the ones having understanding and patience in the relationship. One of the highest mentality of stupidity

"See as you stand like God's Grace mopol" actually hit hard.

Pawpaw lowland 😹😹

As long as the sky exist, no let anybody pressure u

My pawpaw low land 😁

This one off me 😂

Perez is up there with the best.. mk he do big collabs with people with actual reach, even if na talk less or Ndu baby

Delta pidgin topnotch ♥️♥️

The "God's grace mopol" got me 😂😆. Only Waffi will get 😂

Me and you dey relationship, I no get and you no get but na you be the understanding girlfriend 😂🤣

3 bedroom for Banana island na from 20M sha, where Ian wan see 7M

She stand like God Grace Mopol that place off me lol 😂 😹😹😹😹😹

7m for a 3-bedroom in Banana Island? Is it for Garri...?

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Lol… Ogara wey you go for four years you no sabi read… Peres na werey🤣🤣🤣🤣

@SlasherAdeyemi @speciee 😂 😂 😂

Perez dey "pawpaw lowland" 😂🤣😂

Abeg which area be Pawpaw Lowland?🤦🏽

Big men wey dey live for Banana Island just full the comment section. We understand say una sabi the price but abeg make una allow us enjoy the joke. Haba

Broke man and woman dey relationship but na the woman dey understanding 🤣 … I nor know where dem for bring this maths

😂😂😂😂😂😂😂😂 which Banana Island the Agent talk because you no go see for Lekki Phase 1 self for that price

Perez 😂😂😂😂😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣

Oghara ....must you put am 😞😞😞😞✅

😆

Na agbalumo island u go c 3bed for 7m

@Neduk001 😂

😂😂😂 Follow me, I follow back

Perez King of comedy

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

We are both understanding couple madam pawpaw lowland 😆

He say make nobody beg her 🤣🤣

😂😂😂😂😂
