Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This guy won almost all the gift 😂
9 Kommentare

Veektorhiavor 1 Jahr
That guy get spiritual eye especially with the balls at the end

Enrichedvor 1 Jahr
😂

🦚Onobaby🦚vor 1 Jahr
Na why them talk say some people get natural luck. If you like dey compare yourself. No give yourself rest of mind

👑 OLU ❤️vor 1 Jahr
I don't even know what's more funny but I'll go with their reactions 🤣😂

Enrichedvor 1 Jahr
😂

sultan🦅vor 1 Jahr
Omo problem go Dey o😂😭

Enrichedvor 1 Jahr
😂😂

Babalola Williamsvor 1 Jahr
Abeg, where dem dey play all these game? I need to contest o

Enrichedvor 1 Jahr
You wan go there?
