Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This Hajia mouth no good at all 😭😂😂
40,687 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 24

The one way off me be calamity why you go call person calamity ooh my god

😂😂😂

That propile you are seeing That is me 😂😂 Alhaja mouth no good abeg

Omo that dragon shape wey she talk na true o , for game of thrones dem Dey get big chest but small yansh … that was brutal sha

No be lie, Hausa girls don't joke with their kini..

Dragwan shape 😂

this girl na kolo

Nobody go drop rose for dragon ..iku pa e danu

Omo! Buffalo off me 😂

She got me with the word drum hahaha

Nah calamity full the girl chest 😂

😂😂💔

Electricity 🔌 😂

@OLUSEGUNAD83114 “Shut up you buffalo” 🤣

Damn, this one got a fire mouth 🤣🤣

Walahi this Alhaja na killer bean 😹 which one be buffalo 🦬

Haha 😂

Wahala

Who go cross this haija?

Which one be Calamity again 😂🤣😝

Hajia no get good mouth at all😭😭😭😂🤣🤣

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣💔

Abeg how to take be Hausa, jst continue your hustle

Nigerians don turn international beggars. Buffalo dey beg money self?
