正在加载视频...
视频加载失败
“This happened unexpectedly on location set while we are filming, unknown to us Two girls that happened to be a water child were struck with Osun spirit but thankfully to ACTRESS SOTAYO SOBOLA who she's also a WATER GODDESS is on set to appease them until the two girls... show more
45 条评论

Girl wey don dey on colos, una come dey lie say na water children dem be. Water children dey fine joor

😭😭😂

E sure me say nothing do this second girl, she just want her share of the attention 😂

ahhh

The moment I hear that evil laugh, that’s the point I will carry my bag and go home

why are you going home

Nai only Nigeria dem dey see water child 😂 😂

wahala 😂

Una dey lie on top Goddess Idol Osun head cos she no dey internet

😂😂😂

If u are a theatre graduate or a theatre student these things won't shock u. 😁 We dey encounter am anytime we do anything wen relate to them. Use broom,remove one and stick it to her hair,it will suppress everything. Na so dem talk oooo.😂😂 I don see am work sha.

ahhh

water children ko rain children ni 😅😅 una just dey for this naija

😂😂😂

They are possessed ,they really need deliverance.

😂😂

Seriously,they don’t know. They need Jesus in their lives. That’s how they transfer water spirit into innocent lives… And all these girls na someone dey date them ooo chai,I pity them.

Eni tema yo oko ti

So water children dey fat and get big belle. How she go swim now if she enter river?

There are some things you can't really explain to anyone. People won't understand. You just know that you experienced something and you know it's not normal. If you have ever been at a place where they are doing deliverance before. You will share that this is just normal.

First date question updated: Are you from the water?

E be like all religion this thing de happen, Christianity its called the holy spirit, Islam its call Jinn, this one now is called water spirit.

Water pilin una😂😂😂 Abi na PR to promote new movie lol

If the movie is out and we no see this script I go fight una, na this part I wan watch

Na only women be water child, men no dey come from water 😂

Make Una find food give dem , dem deh hungry 😒.

Make dem dey arrange dem inside fish pond make fish surplus for everywhere incase of weekend pepper soup...evil spirits just full everywhere

If u have been to where dey do worship deity's u will kwn it's a normal thing for someone to do like that mind u that ain't colos

Hmmm, and these would have been on soul-tie with some men, through int*recourse. You all need to REPENT AND GIVE YOUR LIVES TO JESUS.

In the US Water children are super heroes, see Aquaman , for Nigeria na just to fornicate and bring rubbish into the world…

Which one be water child again? What is wrong with you people 😂

Iro por

Ori gbogbo yin buru na so that one tell me say she be water pikin the weyrey dey go boat cruise oh eeni shorire seh

Watch before u marry this possessed individual , a lot of them needs deliverance

My question; Does water gives children? Again, why na only girls water de give person; na feminist dem be? Bcoz I never see water pikin weh be man

What’s the movie name?

osun dagbonu

Can’t help that to laugh 😂

Is this scene going to be the screen play too?

I won’t have believed if i didn’t experience this in Nysc camp

Thank God say I no dey there because I go either leave them or flog the spirit commot from their body.

The first one is undiagnosed psychosis. The second one is an attention seeker trying to steal spotlight. Nothing spiritual about any of this.

Everybody na water spirit now . Exalting demons smh

Wahala pupo 😂😂

Which kind setting be this again 😂😂😂😭
