正在加载视频...
视频加载失败
This humble guy na fuu😂💔
32,400 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
33 条评论

Na for here em realize 😂😂

He get conscience the word no gree commot for hin mouth 😅😅😅

Werey just realize say e dey mad oo

I swear ooooo some girls dey mumu 😂😂

It was at this point,he knew .....

Say na omoh 😂😂

Why are they changing role for this girl , we’re used to the nurse and mama na

This is Soo me when I dey beg my female friends for money from all the guys way dey toast them 😭

Ohhhhj and he is advising another girl to collect money from another guy lol 😆

That last realization omo….😭😭😂

Nah there be realize say he no real 😂

He see hin own stupidity ni. Shebi Ojay sef talk am na. You no go understand the magnitude of the stupidity in wetin woman talk until you as man try to talk am

That “OMO” enter 😂😂😂

Na him everywhere blur

This is really funny 🤣

As he dey talk am he think am

That realization Dey mud me😁🤣

They all want to be act like Stevho now

Humble mercy na werey 😂

Omo just ended the drama like that 😂

😂😂😂

😂😂😂

That one @1meajay tweet

😂😂

lmao 🤣

😭😂😂

😊😂😂😂😂

Goal goal

This guy nah werey

Humble na fool

The OMO says it all

😂😂😂

The realization hit am hard😭
