Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This humble na fooł 😭😂😂
286,087 görüntüleme • 6 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

@SMARTXX231 Them get back to you or them no get back to you??😭😭😭

The werey go come deh laugh 😂

Omoh dem get back to am like mad express delivery

Company don get back to you na, and you pay 700 collect the letter 😂😂

😂😂😂

Lmao… dem get back to you abi dem no get back to you?? Humble no well 😂😂😂😂😂

But Na Bouncer Job? CV with Singlet 🤣.

Dem get back to you or dem no get back to you

Suya man could not hold his laugh at the end 😂😂😂😂

They get back to you abi they no get back to you?

😂😭💔😂🌚😂😂use ur CV chop suya🤣🤣💔😂🤣🤣😭

No be lie naw, dem get back to am true, true

Ooomo 😂😂😂 e be like the company know sey na him regular suya spot so them don get back to am

Dem get back to him for sure nah as he hold him CV for hand

one way or the other the cv don get back to you😂😂

The suya guy is a natural his mannerism is just hilarious

@ayobamzo Them really get back to am oo🤧😂

The werey go come dey laugh as e talk 😅😂🤣🤣🤣. Na dat one dey off me pass

Emotional damage 😂😂😂😂😂

Damn!! Couldn't control my laugh 😂😂this guy is crazy

Aboki don carry your cv use ham sell suya 😂😂😂

Na two message the guy pass for there Kudos to him 💯

What goes around comes around 😂

@TheSilvapr Wetin be dis 😂😂😂😂

I just like this guy and his funny shot skit♥️😂💯

Dem get back to you or dem no get back to you?😂😂

What that last line

@Obacruze The reach back in suya way 😂😂😂

The HR suya branch dn get back to you

Even humble himself burst laugh 🤣😅😂

@Ayo__af They get back to abi dem no get back to you 😂😂😂😂

They actually got back to him

😂😂😂😂😂 Why did I laugh out loud
